Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
The full video is actually funnier 😂😂😂
173,289 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 47

Bro this video Dey my phone since o. I no fit ever delete am bro. I Dey tell u. 😂😂I no fit ever.

E don dey my videos catalogue for like 3 years now

Since day one Wizkid dey kpai am he beat 💯🦅

Give am any freestyle that time, e go solo am

The guy too good

this one don jogor. 😂😂😂 me and skenty rinse and repeat this video tire for sodeinde, for new hall back in 2013 😂😂😂

Unilag product😂🫱🏻🫲🏽

Na the short term memory loss for stoner sup for there 😂😂😂😂😂

You don clock am😂😂😭

Small distraction like this You don forget unless dem remind you Now if you try to remember it yourself, you’ll enter another jonzing 😩😂😂

Yooo if this bro can be who he is today it’s fucking possible for the love of my ART!

Impossibility comes from the way you see and believe things.

Fr!

This video too funny😂😂

I dey tell you

I Literally just added this song to my playlist yesterday man

I actually don't know the titlw

Wetin be this 😂😂

Bruuh, Big Wiz sef dey make mistakes sometimes😂

That's not even the full video 🤣🤣🤣

Make I run plug this here

They gave who a banger?😭

Na me naw

Banger boyyy😂

Na me naw

I, Giggled

W

🤣🤣🤣🤣

nbl 😂

My guy

Nor be even the full video be this sef 😂😂 The video too funny

Drop the one you get

K

😹😹😹

This guy useless gan😭 werey from day 1

This is not even the full video bruh 😂

Me na that lucky way Dey supply the kpoli I wan know

wiz 😂😂

Stoner memory loss😂

😂😂

This one sef no complete.

😂😂😂😂

😂😂😂

i dont find him funny

Well, that's just you I guess The funny thing here is how he randomly forgot and admitted he has forgotten the lyrics

😅😅😅

Lucky supplied what 👀🌚😂
Похожие видео
Sensitive content
These are getting funnier by the hour😂😂😂😂😂😂😂😂
justasistertryingtotweet
217,224 просмотров • 2 лет назад
