Loading video...
Video Failed to Load
The gods wan collect number keh 😭🫵🏽
180,626 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Macrock ⚡️1 year ago
When you day shake yash for Amadioha 😂😭

Haywhy🇳🇬 𝕏1 year ago
Konji sef no get respect for the gods

𝑾𝒂𝒍𝒆𝕏𝒃𝒍𝒂𝒛𝒆👑1 year ago
The gods must be crazy 😂😂😂

Holuwarotimi1 year ago
But if na pastor una go give double standard

Softx1 year ago
The gods sef wan get offsprings.

Shay1 year ago
E be like sey this gods get blood for body o 😂😂 What do you think @Novastro_xyz

The Repair Man1 year ago
The gods forcefully requesting for her number is wild. That is also harassment she should take a picture of that thing and report him. He will be fished out from the gang no matter who he is. The is wrong

𝓐𝓾𝓭𝓪𝓬𝓲𝓽𝔂⚔️💜𓃘1 year ago
Carry dis thing go Facebook abeg😒

VideoiOT1 year ago
Awww so adorable, every girl dream man in his hustle…

DPrince1 year ago
the horny gods 🤪
