Loading video...
Video Failed to Load
The Grammys won't know what is about to hit them
119,891 views • 2 years ago •via X (Twitter)
30 Comments

Lowkey man got Melodie’s

I swear he try pass that portable signee

Lowkey this guy’s got some typo Melody fr

Every word was a hit 🔥

This is good enough though, I appreciate melody and the ability to flow

Wow, the guy try waa. In fact, we for link up so that I advise him to avoid anything music

This one na hit 😂

Lmao...caution the muzz me

Handler no Dey sleep?

See as this one just waste good beat😑😑😑

Make marlins record sign am

@Mrbest995 boys dey top u for chart oh do something na 🎶

This is hit 🔥🔥🔥😂

Seyi vibes will be worried when he see this 😂😊

But talent dey sha.

This man fit be from my state like this if dem find out🙈🤣 lord have mercy

This guy na from Ekiti state nothing anyone fit tell me

Heyhey hum heyhey hum😂😂😂

You will explain tired 🥱

If he go do jazz now.... Anything wey him sing, go de sweet for una ear... Una go still rate am pass Asake

No evidence

The funniest thing is if this guy is able to make to limelight Nigerians will embrace him

May this app not be my end 💔😹😹😹

E for just leave the who thing for that “ e nu ee e e nu “

Why I dey see Naira Marley mouth

Grammy soon💯

Headies Next Rated 😂

@YusufZulu2 😂😂😂

I swear this guy na from IJESHA

@simisola914 wetin you dea do?🤣
