Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The great Aza man has fallen 🤣
121,992 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

PIROSKEY 💧vor 1 Jahr
This girl wey shout Jesus. 😂 😂 She too sabi

Rock Paper Sizzlevor 1 Jahr
🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

just_eniolavor 1 Jahr
I know how many times ndu baby talk God forbid inside that coffin?😂😂😂

Obinnavor 1 Jahr
Ndubaby, you get Equatorial Guinea aza?

Innosaintvor 1 Jahr
If you bring transaction come I go rise like Lazarus-ndu baby 2024

LAVIA BOY 💙🇧🇪vor 1 Jahr
Person way don die sev drip pass me 😭😂😂

Jboy Peters❤️💀vor 1 Jahr
Nah person wey sleep for casket ⚰️ wake up go ball 5 caskets for club

mafiavor 1 Jahr
Una see person wey wear chain for neck, u think say he give up just like that

Maximus Dexvor 1 Jahr
Ndụ baby na fuuuuuuuu 🤣🤣😂😂😂😂😭😭😭😭

GMoney Imadiyivor 1 Jahr
Una done the carry this skit go too far oh

David Maxwellvor 1 Jahr
Bring deals come i go Lazarus 🤣😂🤣😂
