Loading video...
Video Failed to Load
The guy is sharp and lively and he's a risk taker. ๐๐๐
40 Comments

New Meme๐

Hafiz still the count the money, thatโs a Naija boy to the core.

Hahaha! For sure.

Woman no Dey waste time to show love once you dn blow ๐๐ญ๐๐พโโ๏ธ

Them suppose pay am extra cause he made this more interesting to watch ๐ฏ๐

It was so fun watching this! โค๏ธ

So much fun ๐๐

Funds show face,woman sef show face Omoh

Nah me be the guy o

As dat girl see money she come hug am women

This guy is supposed to be betting abansador

Hahaha! E too dey take risk ๐

Aswear

Afeez the risk taker.

Hhahah!

number 3 question, CF is different from ST Centre forward suppose to 8 not 9

$7.37 na jackpot in Nigerian ๐คฃ๐๐คฃ๐chai ah for Dey come stay there ๐ ๐ ๐

โYou have one thousand naira in your pocket now Afeez:Na five hundred dey my pocket oh ๐๐๐๐๐

Another one๐

E no get wetin u wan tell me, this guy de play aviator

Na 500 Dey my pocket oo ๐๐

Is 10k not 10GHS ๐

Risk taker ๐คฃ๐ฅ

If nah woman them ask this question, she go don lose from number 1๐

That lyrics โTell me what you see when you look at meโ was also in zinoleesky lyrics and not only Asake.

The ending ๐๐

78 Ghs oooo๐

Typical Nigerian, just vibes Government should just try for us.

@shola_solicitor Hehehe ๐

Comot here joor ๐

Less than 80 cedis bi jackpot for Nigeria ? Chale ๐๐ญ๐ญ

Kudos ๐ช๐ช๐ชThe guy tried honestly ๐คฃ

It has never happened before with this questions?

Na these kind people we suppose dey encourage

Na 500 dey my pocket oh ๐ญ๐ญ๐ญ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃthat was amazing to watch๐ค

See as him babe happy. Omo success na personal achievement o, if you no make am you no get evidence o

He go ball for Jamb lesson today

To be honest even my junior sister go answer all these questions

I like this type of street game.
