正在加载视频...
视频加载失败
The guy is sharp and lively and he's a risk taker. 😂😂😂
40 条评论

New Meme😂

Hafiz still the count the money, that’s a Naija boy to the core.

Hahaha! For sure.

Woman no Dey waste time to show love once you dn blow 😄😭🙆🏾♂️

Them suppose pay am extra cause he made this more interesting to watch 💯😂

It was so fun watching this! ❤️

So much fun 😂😂

Funds show face,woman sef show face Omoh

Nah me be the guy o

As dat girl see money she come hug am women

This guy is supposed to be betting abansador

Hahaha! E too dey take risk 😂

Aswear

Afeez the risk taker.

Hhahah!

number 3 question, CF is different from ST Centre forward suppose to 8 not 9

$7.37 na jackpot in Nigerian 🤣😂🤣😂chai ah for Dey come stay there 😂 😂 😂

“You have one thousand naira in your pocket now Afeez:Na five hundred dey my pocket oh 😂😂😂😂😂

Another one😂

E no get wetin u wan tell me, this guy de play aviator

Na 500 Dey my pocket oo 😂😂

Is 10k not 10GHS 😂

Risk taker 🤣🔥

If nah woman them ask this question, she go don lose from number 1💀

That lyrics “Tell me what you see when you look at me” was also in zinoleesky lyrics and not only Asake.

The ending 😂😂

78 Ghs oooo😂

Typical Nigerian, just vibes Government should just try for us.

@shola_solicitor Hehehe 😂

Comot here joor 😂

Less than 80 cedis bi jackpot for Nigeria ? Chale 😂😭😭

Kudos 💪💪💪The guy tried honestly 🤣

It has never happened before with this questions?

Na these kind people we suppose dey encourage

Na 500 dey my pocket oh 😭😭😭😂

🤣🤣🤣that was amazing to watch🤎

See as him babe happy. Omo success na personal achievement o, if you no make am you no get evidence o

He go ball for Jamb lesson today

To be honest even my junior sister go answer all these questions

I like this type of street game.
