Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

The guy on black woke up from China 🇨🇳

235,676 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Eddie
Eddievor 7 Tagen

Omo 😹😹 this skit Dey risky o 🙆‍♂️ Aswear no be lie 😹

Profilbild von ROCA VELLS 📷
ROCA VELLS 📷vor 7 Tagen

@honeeymargo1 Baba don sniff colos 😂

Profilbild von Bishop Foreign
Bishop Foreignvor 7 Tagen

Omo that guy dun pass out

Profilbild von DAMILOLA 🩵
DAMILOLA 🩵vor 7 Tagen

The guy go cloud ☁️ 9 go learn Chinese

Profilbild von Milo🍫🍩
Milo🍫🍩vor 7 Tagen

He don ask fry if the shop owner consent before making video and he’s with the guy speaking Chinese if you know you know. But normally as d shop owner selling the same stuff, I’d buy everything from him for N200 and add it to mh stuff e no go far

Profilbild von Chisom🚀💀🌏
Chisom🚀💀🌏vor 7 Tagen

The guy on black dun go see jet lee just come back china 🇨🇳 ways

Profilbild von Ojo Samson
Ojo Samsonvor 7 Tagen

Shop owner too chill, that man is def a good man 💯

Profilbild von Mark Lawan
Mark Lawanvor 7 Tagen

That guy wey dey for back don smoke colos, nothing una want tell me

Profilbild von Mr Fab
Mr Fabvor 7 Tagen

She don already troll slap and as if she fit fight him.

Profilbild von Dlawson
Dlawsonvor 7 Tagen

Shey this man know say him dey teebd like this. I believe say dem go don tell inside market.

Profilbild von Rollo
Rollovor 7 Tagen

Lolzz 😄😃🤪😂abeg allow your video long small make we see their reaction well

Profilbild von Shadow
Shadowvor 7 Tagen

That guy at his back dey on Colos trips 😂😂😂

Profilbild von Geemoreloyalty
Geemoreloyaltyvor 7 Tagen

That guy on black ruined everything

Profilbild von Tolu🇨🇦
Tolu🇨🇦vor 7 Tagen

Werey jam werey 😂

Profilbild von Arakunrin Tobiloba
Arakunrin Tobilobavor 7 Tagen

The girl run 🏃 she see madness she ran 😂😂😂😂

Profilbild von hotdarkskinboy
hotdarkskinboyvor 7 Tagen

Him say daddy abeg come help me with carrying plenty wawulence along

Profilbild von Mr Sam
Mr Samvor 7 Tagen

Na arena market be this 😂😂

Profilbild von Neeyhee
Neeyheevor 7 Tagen

Nah from China the werey dey come from 😂😂😂😂

Profilbild von Data-plug /Spicy Kilishi Plug💕🥰
Data-plug /Spicy Kilishi Plug💕🥰vor 7 Tagen

@SirGoatee 😂😂😂

Profilbild von kingodi👁️‍🗨️
kingodi👁️‍🗨️vor 7 Tagen

He finally meet his match

Profilbild von 👁️ Visionz
👁️ Visionzvor 7 Tagen

Wahlai if you didn't tell me ahead about it so I play along sorry is your name

Profilbild von Yepoooh 🕊️ 🧘🏾‍♂️
Yepoooh 🕊️ 🧘🏾‍♂️vor 7 Tagen

Who that guy on black speaking Chinese 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂

Profilbild von nolimit
nolimitvor 7 Tagen

lol…. He mind no dey there

Profilbild von SAM
SAMvor 7 Tagen

NO HE WOKE UP FROM COLORADO😂😂

Profilbild von Illest G
Illest Gvor 7 Tagen

Lmao

Profilbild von trasako
trasakovor 7 Tagen

People fool ooo 🤣🤣

Profilbild von Meso R
Meso Rvor 7 Tagen

The guy dam crazy today 😅🥹

Profilbild von chinonso 🇳🇬🙏
chinonso 🇳🇬🙏vor 7 Tagen

😄 🤣 😂

Profilbild von chilee
chileevor 7 Tagen

Na which strain him smoke

Profilbild von Ej4_Ra 🐐
Ej4_Ra 🐐vor 7 Tagen

Why did the girl run?

Profilbild von MehBoboye
MehBoboyevor 7 Tagen

lol 😆

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 7 Tagen

Mumu content

Profilbild von Sirgoatee 🐐🐐
Sirgoatee 🐐🐐vor 7 Tagen

🤣🤣

Ähnliche Videos