Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The guy wey return the slap na legend 🤣
34 Kommentare

The guy on suit didn’t expect that someone would have the courage to slap him. He lost coordination instantly 😂

That guy whey chop slap fall fit never chop 😭😭😭

But we slap your man go left why he fall for right? 🤣🤣

The guy dem slap think say the second slap still be him own, na why he fall the other side 😂😂

That slap from behind go enter him waaaa 😂😂😂😂

Guy wey return slap no dey fear karma. Instant justice, no court date 🔥

The slap was a hit😂😂😂

The thugs will not be paid more that 400 cedis. Is it really worth it?

Westin dem dey drag 😩😩😭😭 The slaps affect me for work 😩😩 I no dey hear anything again 🤷🏾♂️🤷🏾♂️

That returned Slap was of First Grade, Well Aligned, real definition of Forces and Reaction are equal and opposite with a little disparity in applied forces 😂😂😂

Trend gone wrong 😂

Person wey chop slap 👋 for start later Dey beg at the End ..

Omo if any DSS officer do anyhow.. you go see anyhow!!! Everybody eyes Dey shook this period!! Nigerians are fvck*Ng tired !!!

Omo the Slaps get Trend 😆 Different people collect 🤣🤣🤣

This is what we call…. A friend in need is a friend in deed😋😅 The guy came through for the guy at the right time😂😂 I don watch the video like 12 times🤣🤣

If u know how many times i watch the slap en he sweet me gan

First slap 🤣nearly faint 🤣the first man, second slap got the second man so confuse 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

From the back 😂

The cameraman deserves a round of applause 👏

Him no believe am And him no know where the slap from come 😂😂😂

The give and take slap part is a movie 😂😂

Waiting really fall that first guy them slap

@YawNyovest In 1 sec there were 3 slaps

That guy no chop come 😂

Omo na slap fall person like that ?

The returned slap made the video a hit.

This guy on blue na wicked slapper😂

This is why I avoid fights especially when strangers piss me off in this Lagos. Some people never chop belleful, imagine dem slap person for left e dey fall for right, what if dem give am blow?

Na this settings you go know people wey get real mind

Ain't gonna lie I watch this thing 50 times now and still on it nothing Sweet me pass the first two slaps omoh 😂 God is faithful

Omo na so the guy sleep first 😀😆

the guy wey them first slap never really chop food before the legend chop assist.

Slap from all angles. Confusion

Da pada at its finest. 👏🏽 👏🏽 👏🏽 Omo, d guy in jacket begin find escape route bcoz him no know where the next slap dey come from. He begin fight every body as every body don turn suspect. 🤣 😂 🤣
Ähnliche Videos
Sensitive content
Chale forget say Abena Korkor dey twerk but the guy wey dey talk be fool 🤣🤣🤣
KENTINKRONO MAYOR👻
213,136 Aufrufe • vor 9 Monaten
