Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

The guy who made a table reservation, spent almost ₦9M ordering Martell for strangers and spraying cash without paying has finally been arrested😳🙆‍♂️

649,339 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

osamaGADDAFI 🐝🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 profil fotoğrafı
osamaGADDAFI 🐝🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿3 ay önce

Agba stepper 😂🤡

Been That profil fotoğrafı
Been That3 ay önce

With this singlet, why Una supply am drinks 😂

papilo😈🐦‍⬛ profil fotoğrafı
papilo😈🐦‍⬛3 ay önce

Na this side i love pass nothing even concern hype man😅😅😅

RVA profil fotoğrafı
RVA3 ay önce

This guy doesn't look like he gives a fuck about the N9m or where y'all are gonna get it 🤣🤣🤣 he had the time of his life🤣🤣

CEO profil fotoğrafı
CEO3 ay önce

U wey see small boy like this come dey give am things, you go swear say u no knw say na fraud him dey do? Police should arrest you guys. Una dey mad

Jare2071 profil fotoğrafı
Jare20713 ay önce

The sellers sef they're stupid, u dont just sell to anyhow person, but because una wan sell and greed una go go overboard

SirRoteh___ profil fotoğrafı
SirRoteh___3 ay önce

Martell for strangers, handcuffs for himself. What a plot twist. 🤦🏽‍♂️🤣

Browny-reigns profil fotoğrafı
Browny-reigns3 ay önce

He Dey ball on expected funds… now money no show and he don enter gbese. Fool!

nyx.eth profil fotoğrafı
nyx.eth3 ay önce

They should beat him mercilessly, see how comfortable and relaxed he was knowing that he don’t have money. This is probably not his first time doing it

@Skood profil fotoğrafı
@Skood3 ay önce

Some problems are simply avoidable; no do pass yourself. I also blame the club in situations like this because many clubs have systems in place where once your bill starts exceed ₦1 million, you are asked to clear it before continuing with more orders. He may need some time in jail to understand the seriousness of his actions and learn from his mistakes.

Nitrogen profil fotoğrafı
Nitrogen3 ay önce

Make una no vex, no be sey him no carry money come oo, but him been won double the money for aviator make e no be as if him don blow all him guiding fee, but the plane flew away at 1.06😂

TG Ogunlere profil fotoğrafı
TG Ogunlere3 ay önce

I go like know watin de go through him mind when he de order those drinks. Or he get mental problem ?

Former Big Boy profil fotoğrafı
Former Big Boy3 ay önce

When bro make this decision he also decided to accept any consequences even though it might be his last balling A typical case of if I perish I perish 😅😂

carter🌚 profil fotoğrafı
carter🌚3 ay önce

He don finally jam agbako

Notch.2Fly profil fotoğrafı
Notch.2Fly3 ay önce

so why the girl dey hit am ? nah men dey enable this rubbish sha … with the handcuff … if i throw you blow

M-I-C-A-H 🇧🇪 profil fotoğrafı
M-I-C-A-H 🇧🇪3 ay önce

Sha poor man no fit enjoy himself in peace again

moshluvorin🎙️ profil fotoğrafı
moshluvorin🎙️3 ay önce

The guy just wan taste rich life and don’t care what happens at the end

Oladimeji😎 profil fotoğrafı
Oladimeji😎3 ay önce

U self b tiff dis one look like person wey fit afford casamigo

blessing profil fotoğrafı
blessing3 ay önce

He think say the game go come ni , na why e no cashout

SOLO profil fotoğrafı
SOLO3 ay önce

Make Una just put him for prison because shishi una no go see if I be him family member Person way una no know order pass 1m, 2m 3m una no ask him to clear bill till e reach 9m Una go learn the hard way

active prisca profil fotoğrafı
active prisca3 ay önce

@Ayanfe_Baddo This one 2026 don end. He go they solve problems until washnight 😂💔

Ubermensch profil fotoğrafı
Ubermensch3 ay önce

The boy and the club owner are all into fraudulent business. Make the police arrest them all. Slapping an underage boy on handcuffs over fake, overpriced drinks.

Mark Snow🇺🇲🇳🇬 profil fotoğrafı
Mark Snow🇺🇲🇳🇬3 ay önce

Pablo collect $100 iTunes card think say na 100m naira 🤣🤣🤣

Clever profil fotoğrafı
Clever3 ay önce

How can Someone even do this, which kind stupid pressure go make u embarrass urself like this

CFC_Nimasha 💙🦁 profil fotoğrafı
CFC_Nimasha 💙🦁3 ay önce

Na peer pressure wan wound this one 😂😂😂😂😂

OBI 💛™️▫️ profil fotoğrafı
OBI 💛™️▫️3 ay önce

So dem dey book reservation for una club without any down payment? Na poison una dey sell for that place 😂😂 😂

Jagy O'sean jnr profil fotoğrafı
Jagy O'sean jnr3 ay önce

Who the God's want to punish they first make mad

Samiwonder profil fotoğrafı
Samiwonder3 ay önce

How would you let a young guy like this dude make a purchase of over 8million with no verifiable source of income. The club was looking forward to cash in from his fraud money. Dem feel say de boi don cash out.😁😁

𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘 profil fotoğrafı
𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘3 ay önce

Some of Una get mind ooo them need run facial beaten for the werey face , and Una wey sell for am sef no well ooo😅💔

Zonak-Electric profil fotoğrafı
Zonak-Electric3 ay önce

Make una leave that guy why the other guy Dey kick am for leg, how Martell take be 9m Oga if nah me i no go pay

Dorian Grey profil fotoğrafı
Dorian Grey3 ay önce

First of all, make Una calculate the drinks at market value, not club value. E no fit pass N2M. Then you can start from there. You see that N9M wey Una dey talk, just forget it. If Una wan collect Una money, adjust price back to market value o! lol.

𝕋𝕙𝕖𝕖𝕖 𝓔𝓼𝓬𝓸𝓫𝓪𝓻 ✪ profil fotoğrafı
𝕋𝕙𝕖𝕖𝕖 𝓔𝓼𝓬𝓸𝓫𝓪𝓻 ✪2 ay önce

This guy be Dey stay our Hux before.. he can beat he wife ehhh.. and the guy na cultist.. he go later join police

Olumide Francis profil fotoğrafı
Olumide Francis3 ay önce

hotels and club owners should make it a policy you can make declaration without dropping deposit, don't allow people to declare anything with first dropping the bar you're make to spend from the deposit not futuristic payment

annonymouscash profil fotoğrafı
annonymouscash2 ay önce

E fit be say he stake high game with millions for sporty and e remain 1 game to boom so he go Dey enjoy till the ticket go boom but e later cut 😂😂 he con enter gbese 😂

Benzer Videolar