Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

The important differences between men and women.

56,406 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von 🦉 🧘🏻‍♂OMODOLAPO🧘🏻‍♂
🦉 🧘🏻‍♂OMODOLAPO🧘🏻‍♂vor 4 Tagen

@encryptedav She sef wey Dey talk, I no trust her joor 😂😂😂

Profilbild von Ozioma Orujekwe
Ozioma Orujekwevor 4 Tagen

Funny enough, alot of ladies attributes their poverty to dating a broke guy,omo eh, guys we deserve better oo.. avoid broke and valueless girls ooo

Profilbild von trader_ psychologist _
trader_ psychologist _vor 4 Tagen

So women like this still exist Omo

Profilbild von Biggestchief
Biggestchiefvor 4 Tagen

This is very real o , na God go punish my ex where ever she Dey, this bitch broke and she Dey talk say na my fault . Wey we don use like 3years together everything was fine , because she just had a rainy day she con Dey talk say na my fault . Very stupid girl

Profilbild von Oluwatobi
Oluwatobivor 4 Tagen

Those women you are talking about they are planning on how they will lunch there dodoyo swapping group like this 😂😂

Profilbild von YUCEE
YUCEEvor 4 Tagen

Na this ki d gir6go do pass 😂😂😂 make Una no trust am

Profilbild von Chidubem
Chidubemvor 4 Tagen

That’s why Man and Woman have different perspectives of life

Profilbild von Rotimi
Rotimivor 3 Tagen

You would think that all those movies Funke Akindele acted in, where women go the extra mile by licking open wounds just because of vanity will discourage and disgust these types of women

Profilbild von Listen N Do
Listen N Dovor 4 Tagen

We taya self hmm 💔🥹

Profilbild von zzz
zzzvor 3 Tagen

Why you want 'them girls' to work when dem get punani?😂

Profilbild von Destiny
Destinyvor 4 Tagen

I pray I never go broke God

Profilbild von Onome Godfrey
Onome Godfreyvor 4 Tagen

I swear

Profilbild von Oga Zim ♡
Oga Zim ♡vor 4 Tagen

Na this girl I wan marry !!

Profilbild von Scott Ohans
Scott Ohansvor 3 Tagen

Omor broke is a sickness but man an woman

Profilbild von dj hytek
dj hytekvor 4 Tagen

Women are always broke Thats just the truth

Profilbild von Austine_Hype
Austine_Hypevor 3 Tagen

Omo my babe works very hard oo

Profilbild von Osarienmen
Osarienmenvor 3 Tagen

Girls no Dey the comment section 😂

Profilbild von $iri. ♡
$iri. ♡vor 4 Tagen

Good women still exist 🥹

Profilbild von Emeka
Emekavor 3 Tagen

We know these things, na just say dem no want accept am

Profilbild von Frankl!n or Landowner
Frankl!n or Landownervor 3 Tagen

😂😂

Profilbild von Uchenna Kings
Uchenna Kingsvor 3 Tagen

Why is it like this ?

Profilbild von Eazi jea
Eazi jeavor 3 Tagen

All of Una nah the same rest

Profilbild von STAYOUT.WrlD😪👌🏾
STAYOUT.WrlD😪👌🏾vor 3 Tagen

Watch them call her pick me

Profilbild von P Craft👌
P Craft👌vor 3 Tagen

All of Una Dey disguise y”all are the same 😂

Profilbild von Adeshina👑
Adeshina👑vor 3 Tagen

The lady must be protected in anyway ✌🏾…. She’s really saying facts 💯

Profilbild von Rhilmax
Rhilmaxvor 3 Tagen

Typical Nigerian lady

Profilbild von szn
sznvor 3 Tagen

Lol

Profilbild von David Shedrack
David Shedrackvor 3 Tagen

Honestly you are right

Profilbild von Prince Orlueze🤴
Prince Orlueze🤴vor 3 Tagen

That's because a woman can be with a man because of what she can achieve

Profilbild von Edet Raymond
Edet Raymondvor 3 Tagen

Where them dey see this types of girls wey dey reason like man.

Profilbild von Mayor of Ogidi
Mayor of Ogidivor 3 Tagen

Common sense oo

Profilbild von ReSoule
ReSoulevor 3 Tagen

Even her gan gan, I no trust her😂

Ähnliche Videos