正在加载视频...

视频加载失败

The important differences between men and women.

56,406 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)

32 条评论

🦉 🧘🏻‍♂OMODOLAPO🧘🏻‍♂ 的头像
🦉 🧘🏻‍♂OMODOLAPO🧘🏻‍♂4 天前

@encryptedav She sef wey Dey talk, I no trust her joor 😂😂😂

Ozioma Orujekwe 的头像
Ozioma Orujekwe4 天前

Funny enough, alot of ladies attributes their poverty to dating a broke guy,omo eh, guys we deserve better oo.. avoid broke and valueless girls ooo

trader_ psychologist _ 的头像
trader_ psychologist _4 天前

So women like this still exist Omo

Biggestchief 的头像
Biggestchief4 天前

This is very real o , na God go punish my ex where ever she Dey, this bitch broke and she Dey talk say na my fault . Wey we don use like 3years together everything was fine , because she just had a rainy day she con Dey talk say na my fault . Very stupid girl

Oluwatobi 的头像
Oluwatobi4 天前

Those women you are talking about they are planning on how they will lunch there dodoyo swapping group like this 😂😂

YUCEE 的头像
YUCEE4 天前

Na this ki d gir6go do pass 😂😂😂 make Una no trust am

Chidubem 的头像
Chidubem4 天前

That’s why Man and Woman have different perspectives of life

Rotimi 的头像
Rotimi3 天前

You would think that all those movies Funke Akindele acted in, where women go the extra mile by licking open wounds just because of vanity will discourage and disgust these types of women

Listen N Do 的头像
Listen N Do4 天前

We taya self hmm 💔🥹

zzz 的头像
zzz3 天前

Why you want 'them girls' to work when dem get punani?😂

Destiny 的头像
Destiny4 天前

I pray I never go broke God

Onome Godfrey 的头像
Onome Godfrey4 天前

I swear

Oga Zim ♡ 的头像
Oga Zim ♡4 天前

Na this girl I wan marry !!

Scott Ohans 的头像
Scott Ohans4 天前

Omor broke is a sickness but man an woman

dj hytek 的头像
dj hytek4 天前

Women are always broke Thats just the truth

Austine_Hype 的头像
Austine_Hype3 天前

Omo my babe works very hard oo

Osarienmen 的头像
Osarienmen4 天前

Girls no Dey the comment section 😂

$iri. ♡ 的头像
$iri. ♡4 天前

Good women still exist 🥹

Emeka 的头像
Emeka3 天前

We know these things, na just say dem no want accept am

Frankl!n or Landowner 的头像
Frankl!n or Landowner4 天前

😂😂

Uchenna Kings 的头像
Uchenna Kings4 天前

Why is it like this ?

Eazi jea 的头像
Eazi jea3 天前

All of Una nah the same rest

STAYOUT.WrlD😪👌🏾 的头像
STAYOUT.WrlD😪👌🏾3 天前

Watch them call her pick me

P Craft👌 的头像
P Craft👌3 天前

All of Una Dey disguise y”all are the same 😂

Adeshina👑 的头像
Adeshina👑3 天前

The lady must be protected in anyway ✌🏾…. She’s really saying facts 💯

Rhilmax 的头像
Rhilmax3 天前

Typical Nigerian lady

szn 的头像
szn3 天前

Lol

David Shedrack 的头像
David Shedrack3 天前

Honestly you are right

Prince Orlueze🤴 的头像
Prince Orlueze🤴3 天前

That's because a woman can be with a man because of what she can achieve

Edet Raymond 的头像
Edet Raymond3 天前

Where them dey see this types of girls wey dey reason like man.

Mayor of Ogidi 的头像
Mayor of Ogidi3 天前

Common sense oo

ReSoule 的头像
ReSoule3 天前

Even her gan gan, I no trust her😂

相关视频