正在加载视频...

视频加载失败

THE INDUSTRY GIVING WIZKID HIS FLOWERS 🌹 🦅❤️

67,390 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

jyde 的头像
jyde1 个月前

Get one time wey Wiz liked my post on IG then, I no fit forget, it was 5 mins after e dropped Ojuelegba vid, I saw it and screenshot to to IG, tagged him, Baba like am, but na Yahoo boys chop d account last last, Stupid boys

RINZY💫 的头像
RINZY💫1 个月前

😂😂😂😂

@AtumeyiOfficial 💐 的头像
@AtumeyiOfficial 💐1 个月前

Which kind wahala be this nah, see as una make old man like me the smile dey blush for office 😀😂🤣

YUNGBOSS💨🧃 的头像
YUNGBOSS💨🧃1 个月前

@Meedex0 @vicvegas__ celebrity of celebrities…inna hood every kid wanna be like wizzy but many don die my brother e no easy balloranking

Frank 的头像
Frank1 个月前

@wizkidayo Everything about Big Wizzy dey sweet us for boby💯❣️

K.A.Y.O.D.E 的头像
K.A.Y.O.D.E1 个月前

See how I Dey laugh like mumu

King♚ 的头像
King♚1 个月前

Wiz is to 9ja music industry what Messi is to football.

Miracle Lazarus 的头像
Miracle Lazarus1 个月前

Wizkid Dey for everybody

KAyDbxkup 的头像
KAyDbxkup1 个月前

Make person show me one Davido video like this I wan check something 😂

Boluwatife Oreoluwa 的头像
Boluwatife Oreoluwa1 个月前

When you're big you're big!!!!

TLWN- Designer 的头像
TLWN- Designer1 个月前

@JideWestwood He is a great guy Why would anybody dislike him

Alowonle 的头像
Alowonle1 个月前

@profwheyleeton Wizzy celeb awon celeb

Sinclair T 的头像
Sinclair T1 个月前

Na Davido suppose dey no1

LetThemSay 🇳🇬 的头像
LetThemSay 🇳🇬1 个月前

Hey didn’t they add Davido video where he was calling Wizkid inspiration

Iam_anthony1909 的头像
Iam_anthony19091 个月前

Omo odumo say i be artist but i be ur fan Chaii bro is too big

zicko001 💯💯🇳🇬 #1 的头像
zicko001 💯💯🇳🇬 #11 个月前

Big wiz forever 💯💰🇳🇬🙏☑️💥❤️

slimbigboss22 的头像
slimbigboss221 个月前

Biggest 🦅

zeeion 的头像
zeeion1 个月前

I remember when I was listening to one of wizkids songs .. i was feeling teary mhenn… there’s something about his songs bro … like i was like Im lucky to experiment this greatness in this life Joke apart wizkid is way above other African artist and beyond Africa

ragnar 的头像
ragnar1 个月前

Tyla: I don't think wizkid has a bad song , you never see anything, the song wey ihn sing with you inko?

Danny Mike ❤️💯 的头像
Danny Mike ❤️💯1 个月前

It was vice versa on Rema case 🙂

COMMUNITY BOYFRIEND 😎😎🐐 的头像
COMMUNITY BOYFRIEND 😎😎🐐1 个月前

Na this person nayin VDM him big pass ndi ratel make una go chain una oga oooo

Emeka 的头像
Emeka1 个月前

Biggest 🦅

BELIEVE 的头像
BELIEVE1 个月前

Biggest ❤️🕊️

Deerah💕🌸 的头像
Deerah💕🌸1 个月前

“You are too great” 💯

Martins United 的头像
Martins United1 个月前

He understood the power of scarcity. Something David did not understand. The power of being inaccessible.

smilyx.x 的头像
smilyx.x1 个月前

Shout out big wizzy

The Football boy 的头像
The Football boy1 个月前

You no reach Dem Olamide, Davido, burna side. Dem praise am for the other side also

ISAAC AYOMIDE 的头像
ISAAC AYOMIDE1 个月前

If tyla self know say bigwiz no small talk less of rema 🦅♥️

SNIPƎR 的头像
SNIPƎR1 个月前

Great guy

dj hytek 的头像
dj hytek1 个月前

Big wiz

Losheyi 的头像
Losheyi1 个月前

Class is permanent…

𝑩𝑨𝑫𝑫𝑶𝑺𝑻𝑼𝑻𝑨✨ 的头像
𝑩𝑨𝑫𝑫𝑶𝑺𝑻𝑼𝑻𝑨✨1 个月前

See Tula blushing for him 😻😂

N’EACHE 的头像
N’EACHE1 个月前

Can’t wait to give my own testimony Jari ❤️❤️

Nana™️🦅 的头像
Nana™️🦅1 个月前

@RobinsonBright9 I love this man

相关视频