Loading video...
Video Failed to Load
The laboratory food ๐คฃ
10 Comments

๐๐๐ ๐๐ฆ๐ซ๐ฒ๐ฌ ๐ชผ1 year ago
โNa who done meetup for life Dey Chop meat ๐ฅฉ ๐โ That line killed me bro ๐๐๐๐๐ญ

NR~ ๐ก1 year ago
Chop alone kpai alone๐๐๐ Tommy you hold you phone? Tommy call my mama, No worry she go hear for news ๐

Kofi Gilmour1 year ago
This one na dem collect your 30%๐๐

Akubor Emmanuel ๐1 year ago
Saw you in my street last night in Ozuoba! Super proud of your work!

FOOTBALL SITEโฝ1 year ago
U and sabinus always dey give us hit๐ฏ

Ayomide ๐ซ1 year ago
Your mama go hear from news

Dennis Anthony1 year ago
Them born you well make the food no sweet person wey dey buy credit no get option... Nah who don meet up for life dey chop meat

โ๐๐๐๐
๐
ธ๐
ป ๐1 year ago
"Na who dun Meetup for life dey chop meat" ๐คฃ๐

OFFICIAL_DJUZZY1 year ago
No worry @WonderDtalk_ your mama go watch am for Arise news

Tee2theKay1 year ago
Na who don meet up for life Dey chop meat ๐
