Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The laboratory food 🤣
10 Yorum

𝐔𝐓𝐃 𝐄𝐦𝐫𝐲𝐬 🪼1 yıl önce
“Na who done meetup for life Dey Chop meat 🥩 🍖” That line killed me bro 😂😂😂😂😭

NR~ 🏡1 yıl önce
Chop alone kpai alone😂😂😂 Tommy you hold you phone? Tommy call my mama, No worry she go hear for news 😂

Kofi Gilmour1 yıl önce
This one na dem collect your 30%😂😂

Akubor Emmanuel 🐐1 yıl önce
Saw you in my street last night in Ozuoba! Super proud of your work!

FOOTBALL SITE⚽1 yıl önce
U and sabinus always dey give us hit💯

Ayomide 💫1 yıl önce
Your mama go hear from news

Dennis Anthony1 yıl önce
Them born you well make the food no sweet person wey dey buy credit no get option... Nah who don meet up for life dey chop meat

ℚ𝕚𝕟𝕘🆅🅸🅻 🎙1 yıl önce
"Na who dun Meetup for life dey chop meat" 🤣😂

OFFICIAL_DJUZZY1 yıl önce
No worry @WonderDtalk_ your mama go watch am for Arise news

Tee2theKay1 yıl önce
Na who don meet up for life Dey chop meat 😂
