Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The last part 😂🤦
50,176 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Fabz11 ay önce
No worry na VDM won run her parol.. I sabi the scope 😂😀

Emma's11 ay önce
If you get this kind one just knack am run

Cheks11 ay önce
She was actually the disrespectful one by calling him “Mucky”

Bhurdmas11 ay önce
VDM the intelligent man Man way dey give man hope 💪🏿

Simple N Classy11 ay önce
You see how we all love power and use it as we see fit...

meknimss11 ay önce
To be that girl no fine

Horus Hours11 ay önce
Did I hear “I’m not intimidationing” inside yankee accent 😂 make una no vex oh, maybe ear dey pain me if I’m wrong.

osas the creator11 ay önce
And I be wan comment ‘brotherhood is proud’ 🤣😂😂

Godson Iyiosa11 ay önce
VDM na better cruise abeg

God of Wealth 🤑11 ay önce
The last part of me 😂😂
