Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The last person weak me 😭😭😂😂
133,319 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Make I catch that upcoming woli first 😂😂

them dey really crase for that way 😭😭😭😭

naso my pastor tell everyone for Church make we buy one orange 5k cos say na prayer orange😂😂😂.... Omo me and my bro just dey laugh like "e b like dis pastor never serious 😂😂"

2m for tesuba Na Anobi used ?😂😂

Werey talk say him collect am from Oshofa 🤣🤣

With all these power beads and stuff they sell.. They live at the bottom of the barrel.. their powers dey fail to work on them?

When itefa is actually 1M+ how she go con day sell the Ileke for 500k 😅😅😅

Wetin dey muzz me be say Nigerians go fall for this bullshit

I go lie for you 😂😂😂 the last person ready for business well 😂😂😂

All of una don fraaaaa😂😂😂😂

Awon people yen ti ya werey gan ni oooo. Won tun gbe gbogbo ogun aye wan le ileke ati bibeli lori. Tinubu you do this one oooo

Since everybody wan mad for this country 😂

Make everybody dey craze dey go 😂

Egbon how you wan take send me this video abeg 😂

How to kon enter gbodu gan gan

@AlabiOluwashin1 People no serious fr this country again 😂

🤣🤣🤣🤣

If he wan come dawalagara nko he go sell am 100m 🤣😂😂

Omo talk say how much be orunmila 😂

na werey full this country🤣

😂🤣

😭😭everybody don kuku craze

Na that “Oshoffa gan gan lo fun mi” off me😭😹😹💨

All of them no go die well 😂😂😂

“You can dm” 😂😂

At this point everybody Dey mad 😡 😅😅😭

@DamiDguy 40m That guy ehhh😂😂😂😂

😂😂😂

😂😂😂

Nigeria 🤣🤣🤣

Awon werey gbogbo

Osoffa gangan lo fun mi🤣😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Jeff was so weak nigga had to walk off the set 😂😂😂😂😂😂😂😂 “lil waist ass nigga” omg 😭😭😭😭😭😭😭😭
BHENtel
242,209 görüntüleme • 6 ay önce
