正在加载视频...
视频加载失败
The low budget BLADE😎
43 条评论

You for give them this move

For blade? 😂

@URCHLINX I swear that move Dey stuck to our memory 😭😂😂😂

@worldgenerall Ajeh 🤣

E be like say DeGeneral no play when him small.

I play o, just that I never belleful

God! Bro you you replied me, I dey screenshot chakam📸, to my WhatsApp status. Been a fan since the day you use to carry bag, can't forget your first video that I watched "I'm a UNIBEN student" 😂

Vampires wey Dey wear senator

na wetin you wan use buy GLE be this? no go hustle lmao

Bro I’m trying please, one day I will have this money 😭

You're too creative. The camera has never filmed BLADE like this before.

You don’t gotta sexualize women anymore for this type of content anymore dawg. It’s already so interesting naturally.

@Yati_thegreat1 Never crossed my mind, I will consider choice of clothes for my female casts next time brother. Thanks for the comment man, appreciate 💕😎 but blade is here

Wish you all the best brother ✌🏾

Guess I was only that see this

Na only Nigerian vampires dey come out during day time 😂😂😂... Nice one bro💯

I just de learn skills

The babe fresh true true

you for use blade for this one

Na because of utility bills u carry sword dagger person like OD?

Werey shout my teeth 😂

You no fit see where pay utility bills with this kind smoke

Wait, Vampires wey dey show when everywhere bright? Who give them daylight ring?

Me watching blade from temu

Una fight start during day time end for night time???

see those things

Can't wait to see you do a scene for drunken master Will be a classic

There can only be 1 🙌🏼 The Master Shfu 🙌🏼 Word best! Africa no 1 🙌🏼💯

But Blade no dey fight for Daylight na. Shebi blade na Vampire

Send that girl number, nothing else concerns me here, that girl too fine for all this stress you’re putting her through 😒😒

You're actually doing a great job man.

Omo all of us play this kind play when we small sha

Low budget indeed🥹🔥

All these ones teeth no even clean Na now I understand y we no Dey do vampire film for naija

Vampire wey dey waka for afternoon, no be one-pire be dat 🤣😂😂

I couldn’t watch all😭

“Wesley snipper” - Otapiapia one. This is dope though

Watin dey do this one 😂

I hope to get this shot 😌

Who else thought he was going to drop him at that dog house 🤣

The utility bills are nice sha.

We still need to arrest you

I no know say vampire dey wear Ankara o. And em be day walker sef 😄
