Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

THE MACHINE IS HERE ! ‘GROOVING’ OUT MIDNIGHT! ⚙️😎✅🌍 ⁦INDUSTRY MACHINE ⚙️⁩

3,886,623 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Big Wizard 🪄
Big Wizard 🪄vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ “Okokokoko” “Nzogbu enyinba” Abeg btw you and Speed Darlington, wetin come be the difference?😭

Profilbild von lee
leevor 11 Monaten

@Odumodublvck_ JESUS I DEY THE SAME ALBUM WITH DAVIDO I CAN’T BELIEVE MY LIFE

Profilbild von SEUN Yk
SEUN Ykvor 11 Monaten

@Odumodublvck_ This same person recorded skelewu? omo what a decłine

Profilbild von 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ We active tonighyttttttttttttt🔥❤️

Profilbild von SANTA RAVER 🦇
SANTA RAVER 🦇vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Why you de do like dis? Must every song be a hit ? Wizkid go de envy you

Profilbild von great_guy99
great_guy99vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Deaf people no know wetin God do for them oo😭😭

Profilbild von Big Wizard 🪄
Big Wizard 🪄vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ You don first person wey dey release album drop Video, I know say you dey find hit song sincee 5ive flop, but calm down na😭😭

Profilbild von Ruki Ikubor🌈🧸🧪🦇
Ruki Ikubor🌈🧸🧪🦇vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Kokokokokoko

Profilbild von CHAMPION❤️🦅
CHAMPION❤️🦅vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ BIG TIME is a joke to you ozour

Profilbild von DavidoPolice
DavidoPolicevor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Man is who Wizkid think he is fr!

Profilbild von Dee
Deevor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Every banger na hit from you, I swear

Profilbild von Street_prophet
Street_prophetvor 11 Monaten

@Odumodublvck_ @davido for ur mind u dey sing something?😂🤣

Profilbild von 𝐑𝐨𝐳𝐚𝐩𝐞𝐩𝐩𝐞𝐫 🌎
𝐑𝐨𝐳𝐚𝐩𝐞𝐩𝐩𝐞𝐫 🌎vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Hardest verse of the year. We taking this to 1

Profilbild von ່
vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ There ohhhhh

Profilbild von GodSpeed. 🇫🇷
GodSpeed. 🇫🇷vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ I mean, we don’t have to judge Davido sometimes cuz of lyrics. He actually not a lyricism type of singer but he get a good rhyme to any afrobeat sound.. He did well here tbh

Profilbild von BIG Dee 𓅓
BIG Dee 𓅓vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ ODUMO X Davido never misssss It’s always a hit❤️

Profilbild von BIGVEEK💥🪼
BIGVEEK💥🪼vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Treat Kokoro wey dey ur head first werey😂

Profilbild von Ayo 👿
Ayo 👿vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Shey na lapalapa Abi na obiyo need to sue him barber

Profilbild von 🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷
🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Treat your head nah

Profilbild von Big Jord.
Big Jord.vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ 😂😂😂 lmao

Profilbild von 💰
💰vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ E go pain me after this video way u do for this song make Wizkid feature con finish u

Profilbild von DavidoPolice
DavidoPolicevor 11 Monaten

@Odumodublvck_ JESUS! BURST MY HEAD DADDY!!!!😭❤️🤯

Profilbild von Pluto🐐city 𝕏 🐦
Pluto🐐city 𝕏 🐦vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ New Davido Sound "Grooving" I no go chop am keh

Profilbild von DREYYMO 🦎🔥
DREYYMO 🦎🔥vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ We outisde tonight ❤❤❤❤

Profilbild von DAVIDO-Heir✨
DAVIDO-Heir✨vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Nna egwu don drop ooo🫡💃🔥

Profilbild von BAKUSHI
BAKUSHIvor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Why you no fit treat this kuruna Osakpolo?

Profilbild von DREYYMO 🦎🔥
DREYYMO 🦎🔥vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Lets stay active guys

Profilbild von DAN DANO BAHDEST 💡
DAN DANO BAHDEST 💡vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Davido truly knows how to enter his verse on songs with some bangalee kind of opening phrases 🔥 Check how he entered Ogechi (Remix), even Twe Twe (Remix), now this!.... Kokoko Kokoko... Let's tell ourselves the truth for ones, Davido is truly The Bahdest! #LCND

Profilbild von Tobe | Betting tips
Tobe | Betting tipsvor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Biggest music collab about to drop! Davido and Odumodu go show levels tonight for "Grooving." This one go enter like Osimhen header against PSG! The Machine don finally arrive. My people, who dey stay up till midnight? 🔥🎵

Profilbild von Daniel
Danielvor 11 Monaten

@Odumodublvck_ Please listen to this sir I made a freestyle sometime ago @davido

Profilbild von Divaberry
Divaberryvor 11 Monaten

@Odumodublvck_ This one na gbedu

Profilbild von Prince Davidson
Prince Davidsonvor 11 Monaten

@Odumodublvck_ This dude is undefeated in Afrobeats. No jokes. No whyne this man

Profilbild von Davido Pro🇧🇪
Davido Pro🇧🇪vor 11 Monaten

@Odumodublvck_ KING OF MUSIC 🐐🎶 GOD will bless you for blessing our ears again king

Ähnliche Videos