Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
THE MACHINE IS HERE ! ‘GROOVING’ OUT MIDNIGHT! ⚙️😎✅🌍 INDUSTRY MACHINE ⚙️
33 Yorum

@Odumodublvck_ “Okokokoko” “Nzogbu enyinba” Abeg btw you and Speed Darlington, wetin come be the difference?😭

@Odumodublvck_ JESUS I DEY THE SAME ALBUM WITH DAVIDO I CAN’T BELIEVE MY LIFE

@Odumodublvck_ This same person recorded skelewu? omo what a decłine

@Odumodublvck_ We active tonighyttttttttttttt🔥❤️

@Odumodublvck_ Why you de do like dis? Must every song be a hit ? Wizkid go de envy you

@Odumodublvck_ Deaf people no know wetin God do for them oo😭😭

@Odumodublvck_ You don first person wey dey release album drop Video, I know say you dey find hit song sincee 5ive flop, but calm down na😭😭

@Odumodublvck_ Kokokokokoko

@Odumodublvck_ BIG TIME is a joke to you ozour

@Odumodublvck_ Man is who Wizkid think he is fr!

@Odumodublvck_ Every banger na hit from you, I swear

@Odumodublvck_ @davido for ur mind u dey sing something?😂🤣

@Odumodublvck_ Hardest verse of the year. We taking this to 1

@Odumodublvck_ There ohhhhh

@Odumodublvck_ I mean, we don’t have to judge Davido sometimes cuz of lyrics. He actually not a lyricism type of singer but he get a good rhyme to any afrobeat sound.. He did well here tbh

@Odumodublvck_ ODUMO X Davido never misssss It’s always a hit❤️

@Odumodublvck_ Treat Kokoro wey dey ur head first werey😂

@Odumodublvck_ Shey na lapalapa Abi na obiyo need to sue him barber

@Odumodublvck_ Treat your head nah

@Odumodublvck_ 😂😂😂 lmao

@Odumodublvck_ E go pain me after this video way u do for this song make Wizkid feature con finish u

@Odumodublvck_ JESUS! BURST MY HEAD DADDY!!!!😭❤️🤯

@Odumodublvck_ New Davido Sound "Grooving" I no go chop am keh

@Odumodublvck_ We outisde tonight ❤❤❤❤

@Odumodublvck_ Nna egwu don drop ooo🫡💃🔥

@Odumodublvck_ Why you no fit treat this kuruna Osakpolo?

@Odumodublvck_ Lets stay active guys

@Odumodublvck_ Davido truly knows how to enter his verse on songs with some bangalee kind of opening phrases 🔥 Check how he entered Ogechi (Remix), even Twe Twe (Remix), now this!.... Kokoko Kokoko... Let's tell ourselves the truth for ones, Davido is truly The Bahdest! #LCND

@Odumodublvck_ Biggest music collab about to drop! Davido and Odumodu go show levels tonight for "Grooving." This one go enter like Osimhen header against PSG! The Machine don finally arrive. My people, who dey stay up till midnight? 🔥🎵

@Odumodublvck_ Please listen to this sir I made a freestyle sometime ago @davido

@Odumodublvck_ This one na gbedu

@Odumodublvck_ This dude is undefeated in Afrobeats. No jokes. No whyne this man

@Odumodublvck_ KING OF MUSIC 🐐🎶 GOD will bless you for blessing our ears again king
