Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
THE MISSING PIECE
18,744 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

😂😂😂😂no put me for talk

He is the missing piece

@teetalksunited Bro Shutup

@teetalksunited Ok boss

Funny enough..he will cook

You mean am ?

Honestly we Dey miss this our box crasher Guyy 😔

Don’t rage bait me don’t rage bait me😂

You dey on point oo MR Ben, this is football anything can happen The might just come back now and become a beast

Na your sense dey miss like this ooh. Ugarte missing piece, how?

@Habiboj11

What level of fra be this one??

There is no missing piece stop rage baiting for your monthly payment. The team lack precision, they lack execution, they lack creativity & intensity All they doing in every games are passes without using it to score and win. Na ugarte we come de miss now ? LOL

Na rage bait be this I swear 😆

Funny enough if man untd should sign conte ugarte would be a very important player because conte loves strong midfielders

Ugarte wey don spoil..

Who’s your weed plug cuz you dare not tell me it’s the same urgate we all know…

Manyou like don awuke!!!!😭 na UGARTE be una missing peace for 2026🤣

You just want rage bait us.😂

Ugarte tielemans 😂😂😂

Ragebiat 😂😂😂😂😂

No rage bait me

Have shame

Raigbait at its peak 😂😂

Don't rage bait me

rage bait????

I even think say Na De Ligt you're talking about!!!! No put us for talk o

You no go die well Benji😂😂

No ragebait me please

The highest form of raigebaiting😭😭😂😂😂😂😂

Ugarte should be converted to a right back

rage bait

E get another ugarte wey I no know oo? 😂

Don't rage bait me

leave😆

Are you okay ??? You nor be small pikin na wtf

God abeg oo

Ugarte wey be ekpa when he was fit na him Una dey hype like this. How Manchester United don make us dey fool ourselves
Похожие видео
Mike Evans is THE missing piece for the 49ers #PMSLive
Pat McAfee
107,691 просмотров • 7 месяцев назад



