Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

The moment Carter Efe called Taylor Jasmine… she couldn’t HIDE her excitement! 😭😍 The blushing was TOO MUCH! 👀🔥

453,843 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von NeverCaught Sober🎭
NeverCaught Sober🎭vor 3 Tagen

Carter : I love you so much Jasmine : okay I’m coming down

Profilbild von Playback ⏪
Playback ⏪vor 3 Tagen

No use laugh wound me abeg

Profilbild von wonder jay
wonder jayvor 3 Tagen

See as she Dey blush 🥰🥹

Profilbild von Playback ⏪
Playback ⏪vor 3 Tagen

E wan wound am

Profilbild von eppay24
eppay24vor 3 Tagen

This one and carter match 😀😀😀

Profilbild von Playback ⏪
Playback ⏪vor 3 Tagen

Match make in heaven

Profilbild von seriki washere
seriki washerevor 3 Tagen

She can’t even say “I love you too”

Profilbild von Ozioma
Oziomavor 2 Tagen

Americans don’t say “I love you anyhow “ 😂😂😂😂

Profilbild von Angel White
Angel Whitevor 3 Tagen

You no even save him name with babe na caterefe so all these is just content

Profilbild von Believe💪
Believe💪vor 3 Tagen

Omo, e get wetin i dey always think about my life , when i hear man telling woman i love u so much 😂😂. Bro, i av never tell woman i love her so much in my life. Carter efe dey mumu himself .

Profilbild von Playback ⏪
Playback ⏪vor 2 Tagen

You sef try am na

Profilbild von Emmy
Emmyvor 2 Tagen

She didn’t se I love you back 💔

Profilbild von Humble_Trah_
Humble_Trah_vor 2 Tagen

She has never say “i love you” back to Carter since when he don dey tell her😂💔

Profilbild von themperatureX
themperatureXvor 2 Tagen

So @carterefe never chop the Toto 🤣🤣🤣

Profilbild von Wizarrd Garmon 🎩🪄
Wizarrd Garmon 🎩🪄vor 3 Tagen

Why she come dey breathe like dog? 😂

Profilbild von Playback ⏪
Playback ⏪vor 3 Tagen

She is just playing

Profilbild von Precious_Yeth
Precious_Yethvor 3 Tagen

The girl sever mad vibes Lowkey

Profilbild von Bahd Boy Liam
Bahd Boy Liamvor 3 Tagen

Them still dey "Carterefe" stage dem never dey add emoji

Profilbild von Maestro
Maestrovor 3 Tagen

Lol She for talk "I love u too na" she don cast the whole drama

Profilbild von A kid called Emilio
A kid called Emiliovor 3 Tagen

Give me 2 minutes, you just wan brush, if na lateness, leave am for women😂

Profilbild von Sagittarius
Sagittariusvor 3 Tagen

😂😂😂😂

Profilbild von Playback ⏪
Playback ⏪vor 3 Tagen

VDM settings

Profilbild von walter
waltervor 2 Tagen

Cater : I love you so much Jasmine : okay

Profilbild von Collins Asein
Collins Aseinvor 3 Tagen

All na content. Na so one give me all and all wake up one day disappear say she no dey do again.

Profilbild von Agba Designer🇧🇷🇳🇬
Agba Designer🇧🇷🇳🇬vor 2 Tagen

There’s a reason it’s very easy to date girls abroad when guys traveled They don’t teach that

Profilbild von Lucid
Lucidvor 2 Tagen

She save his name as carterefe, not even with babe or my love something like that. Then Carter : I love you so much Jasmine : okay I’m coming down

Profilbild von Dawnzaschuks
Dawnzaschuksvor 3 Tagen

😂

Profilbild von badboytinz
badboytinzvor 2 Tagen

I love you so much ok I'm coming down. Madam just they use werey head to get more chatttt him eyes go still clear

Profilbild von Myforts
Myfortsvor 2 Tagen

Playing in that man's face 😅😂

Profilbild von Mewaxzy
Mewaxzyvor 3 Tagen

Omo yi fine

Profilbild von Certified
Certifiedvor 3 Tagen

Una no know yankee girls fit do all that and won’t be in love with you 😂

Profilbild von Cench🇳🇬
Cench🇳🇬vor 3 Tagen

Then say her hair na wig

Profilbild von Playback ⏪
Playback ⏪vor 3 Tagen

Too many people with different opinions

Profilbild von BURNA BOY DAUGHTER
BURNA BOY DAUGHTERvor 2 Tagen

She nor Dey ever love back. Carter na really aesthetic boyfriend oo 😂😂😂

Ähnliche Videos