Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The moment Carter Efe met DDG for the first time. 😂
29 Yorum

See the way Carter efe dey Cary this guy every where he goes. Who go help u no go stress you one love ❤️

And carterefe pass the guy in any way ooo

The girl as she first see kolu 😂

So lovely

ABEG HOW MUCH THIS GUY DEH BUT E CLOTHES CUZ E BE LIKE E CHEAP

That's beautiful

Ma Carter deh comot clothes anyhow ma twitch see am again.

I think say werey been dey church for crossover?

The Biggest 🔥🔥🔥

@carterefe__ W DDG in the fucking chat

What a beautiful moment

Na eveytime he dey tear clothe?

As e first touch kolu head e shock🤣

Bro chill Why will I chill?

He was wow for real

His energy is always high

That’s huge link right guys ?

But who is he? Enough of the pretense

Omo this guy go dey buy okirika gan ooo

Carter na bad guy 😂

🤣🤣 I be think say Carter to still form some 😅

😂😂😂😂😂

This guy Dey craze

How this bro take sabi tear shirt like this…. This one sef na talent o You sabi tear shirt ?

See as e dey pour spit for the guy face.

Perfect

DDG when Carter Efe displaying his madness😂😂

Kolu just speechless

Carter and kolu, the best duo of our time
