正在加载视频...

视频加载失败

The moment he removed cutlass 😭😭💔

378,389 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

75 条评论

D E M O 🍁📷 的头像
D E M O 🍁📷3 个月前

Dem suppose beat that guy wey handover the cutlass give am first aswear

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Seriously because why is he holding cutlass inside bag sef

D E M O 🍁📷 的头像
D E M O 🍁📷3 个月前

Like bro I was shocked. Mutuals?

Splashy⭐️🍀 的头像
Splashy⭐️🍀3 个月前

Some boys no get joy Na cause people dey there na why he no tear am cutlass

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

No be lie, thank God say devil no use am finish sef too

Splashy⭐️🍀 的头像
Splashy⭐️🍀3 个月前

Ajeh 💯

IG Best 的头像
IG Best3 个月前

Why I don't like fighting cuz people like to carry weapon 😒 And I no won go jail for defending myself

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

It is well, why person go even dey fyt for 2026

BIG TIM 🥷 的头像
BIG TIM 🥷3 个月前

He was a very useless guy. You’re fighting with your fellow man and you went and bring cutlass

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Very f**lish fellow, coward

Annie 🦋 的头像
Annie 🦋3 个月前

Why the other one dey shake 🤣🤣🤣 Nobody wants to die yet

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

If na you, you no go fold

Annie 🦋 的头像
Annie 🦋3 个月前

🤣🤣🤣

OMAZ Pâtríçk 💦 的头像
OMAZ Pâtríçk 💦3 个月前

Body calm by force 🤣

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

E no go calm ke 😭😭

OMAZ Pâtríçk 💦 的头像
OMAZ Pâtríçk 💦3 个月前

😂😂😂😭 e first dey win cultist dey happy, now reality don meet am

DYK 的头像
DYK3 个月前

Reason I hate anything fight, because you don't know the other persons mind. Make person no go kill me abeg😭😂

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

You don't just fight a random person on the street because no be everybody well again

BIG KILO👨‍🔧⚒️🔧👨‍🔧 的头像
BIG KILO👨‍🔧⚒️🔧👨‍🔧3 个月前

Make dem allow him use cutlass on the guy, na for jailed him go go change cloth e no really go far like that

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

But dat one don kpai for nothing 😫🤦‍♂️

Gallant_001 的头像
Gallant_0013 个月前

Bro the moment the guy saw cutlass he was fidgeting…imagine the other person striked him once omoh even if the cut was just minimal he would have died no matter how or when that’s the twinkle of life and death just seconds brr😩

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Couldn't believe his eyes 😭😭

Williams 的头像
Williams3 个月前

Two people fighting is not a bad thing But bringing out cutlass after been beaten is a cowardice behavior

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Only a coward do that 👍

Tunchy 的头像
Tunchy3 个月前

The deserve to be in jail na hin dey form Bruce Lee dem beat am now hin con go cormot cutlass very senseless person

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Yes, you no get power, you go fight, them beat you finish, you comot weapon, shame on him

Tunchy 的头像
Tunchy3 个月前

lol exactly

JOE 的头像
JOE3 个月前

No reason am o. Some guys once they see the weapon they go ginger face you o. No try Eastern guys o

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Omoh, na death dey ginger dat kind pple bro

JOE 的头像
JOE3 个月前

Na wetin I dey talk nah, okay see during end sars protest, wey sars dey shoot for Benin, boys still face them.. some boys dey worry o 😂😂😂

forever grateful 的头像
forever grateful3 个月前

Omo by now he for dey with him ancestors

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Thank God he fold

forever grateful 的头像
forever grateful3 个月前

Make he no fold keh,for life wey person dey manage

NOBODY BUNU 的头像
NOBODY BUNU3 个月前

@BodmaxTips Pussy! The guy wey wear white been dey on top u and e for fit blind u, drown u, finish u, but e chose to hold u down make the matter de-escalate; but as a pussy u be, u go carry machete. Tah foh. If na me, I go run but walai i must come back for u

lee 的头像
lee3 个月前

If you get anger issues avoid friends like d one wearing blue e get why!!

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

That one na devil messenger

Timeless 的头像
Timeless3 个月前

😂 He fold ASAP 😂

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Them no dey tell person na

𝓩𝓾k𝓸 的头像
𝓩𝓾k𝓸3 个月前

He for just mark ham at least if you ever comot weapon and you no use am ino fit rate you

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Why me and my mate go they fight and I go come comot weapon, it's better you kuku beat me kpai

𝓩𝓾k𝓸 的头像
𝓩𝓾k𝓸3 个月前

Bro do dey use bare knuckle in street fight even if you’re so good at it street is so cold people no get time dey throw block🪓⛏️😂

Sterling_yawskay 的头像
Sterling_yawskay3 个月前

The cutlass go far, you lose you lose 😭😭

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Wasn't expecting that from him, man to man fight oo

💙❤️ FCB Fredo 的头像
💙❤️ FCB Fredo3 个月前

Omo I no even know what to say

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Just say NO to fighting

💙❤️ FCB Fredo 的头像
💙❤️ FCB Fredo3 个月前

Me keh Na only mummy and daddy bed fight type of fight I dey involve myself 😜

GBUBEMI 的头像
GBUBEMI3 个月前

Omo fight stop asap....

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

If na you, you go continue?

GBUBEMI 的头像
GBUBEMI3 个月前

😆 🤣 😂 😹 I nor even like fight sef..

JR 的头像
JR3 个月前

why cutlass in this kind of situation?

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Coward move

MARCUS 的头像
MARCUS3 个月前

If u watched from the beginning, you go see say d guy on white hesitated from throwing a deadly punch 👊 on the guy wey hold cutlass later, na why the cutlass guy no wan use the cutlass on him, he knew the guy on white did not want 2 spill blood, that act saved d white shirt guy

Jamie Hellen 的头像
Jamie Hellen3 个月前

I have been strolling since to see if any of you would see they are just shooting contents…. So none of you reason with me? You guys still fell for this at 2026 c’mon bruh

IamGbengaUpholstery & furniture Ibadan 的头像
IamGbengaUpholstery & furniture Ibadan3 个月前

And ba content o, right? Cos na for content I de see this

Lumi 🇳🇬 的头像
Lumi 🇳🇬3 个月前

He collected the cutlass from the guy in blue

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Dem dey together

Lumi 🇳🇬 的头像
Lumi 🇳🇬3 个月前

E sure me say dem go be cultists. Thank God they are outside, they might have injured that guy if they were alone

snowurld 的头像
snowurld3 个月前

He for kpai am with punch here. He just sheff am. Humanity > Violence

🍀🍃🚀 的头像
🍀🍃🚀3 个月前

@FemzyGreenLand That guy saw life and death flash

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

@FemzyGreenLand He view heaven ones 😂😂

🍀🍃🚀 的头像
🍀🍃🚀3 个月前

@FemzyGreenLand See as e begin Dey shake

NuttyVirgin🕸️🦞🦀🪱 的头像
NuttyVirgin🕸️🦞🦀🪱3 个月前

Lmao Nigga see cutlass na once he start to dey beg

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Them fit don butcher person for em front b4

NuttyVirgin🕸️🦞🦀🪱 的头像
NuttyVirgin🕸️🦞🦀🪱3 个月前

As in e See the way he just melow down once

Emjay Wiz 🦅 CC 的头像
Emjay Wiz 🦅 CC3 个月前

If no be that cutlass e for no win

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

Life no get duplicate, so he must surrender

Emjay Wiz 🦅 CC 的头像
Emjay Wiz 🦅 CC3 个月前

Na so

MJℹ️ 的头像
MJℹ️3 个月前

It's all acting. Not the first time I'm seeing their videos 🤣

Gaius 的头像
Gaius3 个月前

@Facelesss0111

Tony Kowanna 的头像
Tony Kowanna3 个月前

These guys will not stop untill they find him and kill him, The funny thing is that these cult boy's can't fight one on one hand to hand they must carry weapon so just just because the guy on white beat him he ran to carry cutlass.

Tony Montana 的头像
Tony Montana3 个月前

Normal if dem beat me too like that i go carry cutlass

Serene 的头像
Serene3 个月前

Una job na to dey record everytime

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

No vex boss

🇳🇬♕︎Amapianist ᴅ𝖏t͜͡e͜͡e͜͡j͜͡a͜͡y͜͡Ⓡ︎🇳🇬 的头像
🇳🇬♕︎Amapianist ᴅ𝖏t͜͡e͜͡e͜͡j͜͡a͜͡y͜͡Ⓡ︎🇳🇬3 个月前

Omor see giran happenings

Buddy 的头像
Buddy3 个月前

E be thing bro

相关视频