Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
THE MONEY ANTHEM! 💸💸💸 OGBAFIA NUMBER 1!
Комментарии: 34

@Bellaphe_ Fake life kill una 😂werey dey add sound effect

@Bellaphe_ Una Dey add sound effect to make m look like people vibe the song 💔😂shameeeeeee

Spending money like it's nothing chai😩🔥

U no go defend ke?? Agenda dismantle una camp 😂😂😂

We can now see the reason why your pay master is canceling his shows….Man fell off 💔☹️

For something wey I use my eyes see ? That shit was boring as hell

Na instrumental dey deceive una 😭😂

@machala_55 Ogbafia you just give us the better views of the performance ❤️

@wizkidayo BIG WIZ DON RT 🔥

DJ Tunez don finally turn starboygucci of twitter una go defend tire like harry Maguire😂 wizkid is washed and bad at performing fc need to accept that

Lol

If I be 30Bingos I go cry make we no blame them wtf❤️❤️😂

Seriously u and Big wiz de do better things for us in this industry, Nobody fit compete for this industry,even God knw say na big wiz de run am

Nah true?😂

🔥🔥🔥

@wizkidayo MAKE I TRY MY LUCK, IN WIZKID NAME 🙏🏿❤️

U self no see say everywhere dull 😴?

Agenda touch werey 😂😂

😂💔 terr!ble dj and artist

No wonder Frogido camp Dey crash out

❤️🔥

This can't be Ai E no go better for anybody way dey talk bad about Wizkid seh!!!

@wizkidayo Shey na show ni abi carnival or festival? 😂 Wetin exactly be this? Everything wey concern enjoyment, dem don pack am inside one party. One person carry the whole entertainment industry for head. Kilode? 😂😂

🤣🤣🤣you wan force the mid on us by force dj tugba

This is Money Constant, No Be Kpekus Penda 😂🔥

God bless big wiz

Mr passionate

Ogbafia dey for ground with that mid performance....

Big Wiz 🐐

You sure say na money no constant them dey vibe to? 😂😂😂😂😂😂

We’re September 2026, hope yall ain’t planning to hang on to this song for Detty December. Better get in the studio folks. It’s time to drop another banger.

kese 🛫

Na you be wizkid media man now😂😂

Biggest ❤️🦅
