Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The most adorable video on the internet right now ๐ฅนโค๏ธ
33 Kommentare

Laura Ajayi Extremely beautiful ๐ Kind hearted โฅ Good listener ๐ Smile always โบ 6ft tall No artificial nails Light make up Confident My kinda woman..

Look at how tall, beautiful & exquisite this Yoruba lady is And yet, some inferior clowns will open their mouths to come insult Yoruba women online & downplay Yoruba women's beauty We still need to find out what wrong Yoruba women have done to these inferior clowns

Person way dey see free money (feels entitled) no go value your little sacrifices. See how happy and appreciative he was when. She gave him that money.

Yoruba women are too beautiful ๐

Yoruba women are so beautiful damn! Truly the most beautiful women in west Africa fr

After sharing sad story, Bro wan dey do Humble gimmick ๐๐

Dem suppose kill all these short gals,omo see height

This lady is beautiful! She looks so decent too.

See as him smile as him remember him mother ๐

Dis boy don cast him location dat person wey u run from go come find u oooo

If he dey make 10k at least daily nah money ooo, 10k dey save 6k or 5k ... u re good to go ... and sometimes he make 20 15k ha nice one

Omor this lady height and beauty is captivating. As for that guy which kain fight wey u fight with pesin wey go make you live your location. Hope no be wetin i dey reason๐ค

Unrelated: Some of these pple earn more than these professional career pple. 10k a day for a month excluding 5days is 250k minimum. Nurses earn less

@Hhonor_ you have a week to bring out any girl from your family or tribe that is more beautiful than this Yoruba lady..

After that story ๐๐

Bro I too like tall girls ๐ญ I fit s!mp for them I jst never see one face to face

Most adorable Ad on the Internet right now ๐ค Well done Aunty Laura Ajayi ๐ โญ

Laura Ajayi looks like my schoolmate from secondary school (RCM). Those eyes don't lie and my memory can't fail me. If you're seeing this Laura, thank you for the great job with kindness.

This girl fine Kilode

Some women were just created for Kings. This lady was born to be a Queen ๐ฏ. A total package. She complete finish ๐.

Calling my mum right away

The worst/saddest day of my life was when I lose my mom

Omo that girl be like angel oohh I no sure say na human being

If you walk up to me for my story, I will toast you๐

Omo short girls no see life come See height omo

When I see them I know

Laura Ajayi....damn ๐ฅบ๐ฅฐ

This girl is so fine ... Someone should tag her I will support her with 10,000 000 inspired by Seyi tinubu

Godwin won

Chai Available in all sizes and colors 65,000

You sure say we no go suff0cate all the short ladies so that the tall ones can prosper more? Wow! Laura!๐๐ฟ

8 ๐

Abeg wetin b d name of that girl
