Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨THE NO 1️⃣ SONG IN NIGERIA 🇳🇬
33 Kommentare

How??? Who Dey stream am

I dey find my babe no be the lash tech the CEO ☹️😂

We get bad taste in music if this trash is the no 1 song in Nigeria

Which song is the number 2?😂😂😂

This mid song is no1?? Who de stream am?? 😂😂 He just discovered farming

If nah working country this guy no supposed blow sef....him just dey sing nonsense since I hear about am

FC too dey stream rubbish

Wtf is this trash 🚮 Open your mouth and sing

The good and crazy thing is; these kinda Artists don’t last long cos their songs can’t stand the test of time. They’re all “for the now” kinda Artists.

The number one beat in Africa!!

Una just de do like say una no de chop the sing low key

Sengenmenge , mengenmenge Chai no I see why him and senpele crooner be friend

Y’all can’t kill 9ja music with this BS!

When you go end this your Amapiano type of music, all of them sounding the same

lmao the most obvious farming,abeg make e do fast comot no. 1 if foreigner browse no. 1 song in nigeria and this song pop up shame go first comot en appetite

Me and this guy on a song I go body am. This industry na luck

Wetin him Dey sing self????

Stream farming don turn normal thing,somg wey no dey top 7 for Spotify 😭

This guy sabi sing rubbish?

I like the beat sha Proper amapiano shit Club go hear am

This one go just find one beat start they sing him rubbish lowkee 😂😂

Him don sing another rubbish which other fruit abi food are we singing now 🤤

this guy is reaching unimaginable heights and he’s just getting started 😂😂😂

Na wa oo,so Nigerians carry this song reach no.1 for real?!..lol

No. 1 az hw this kind music no even need video wetin the video mean nw

Play am inside Benz first you go know why

How will someone listen to this noise. I hate this Mavo because anytime I go club or outing I am always hearing this stupid song

I don talk am all of una fc blog, debut hub, chart radar etc this thing dey obvious una don dey serve mavo too? 🤣🤣

Omo Nigerian music is dying slowly cus waytin be this?

Afrobeat dey go far 😂

If no 1, meaning naija nor sabi music.. wats dis

Mavo swago 🦅

Una never begin dey cry for comment, the song sha dey no1


