Loading video...
Video Failed to Load
The one doing the interview dey tear me pass.
221,017 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Wilson🇬🇧🇬🇭1 year ago
E Check like the guy wey do the interview get something wey he wan talk but.. 😁. Noor he just frame am 😂😂😂

World Transformation Movement2 years ago
Leading psychiatrist says “this is the most important interview of all time, it solves the human condition, ends suffering & turmoil at its source & finally makes sense of our lives!”

AKA1 year ago
Ah if u turn to God u no fit go blacko concert?

paa yaw🌍1 year ago
The interviewer turn motivator else he go laugh

NanaThan⍟s1 year ago
Why dem force am 😂 😂 😂 😂 😂 😂

Fixon Dennis1 year ago
😂😂

Filipo🇮🇹1 year ago
The guy doing the interview is very rigid

Ace Aces North1 year ago
The host check the video, Hayford was a bottom, so he talk say they'll be at the 'top'😂😂

Papito👴1 year ago
“I hope to see you at the top”? Am I overthinking?🤔😂

Regis Jr.1 year ago
Wow wow you have a great family 🤣

Crane1 year ago
So now he dey blame depression 😂 this niqqa🤣
