Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
the other bro was eating for survival.
36,986 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 14

Omoo convoy fit pass the guy throat 😧😂

What does it take to be the best? 🔥 Witness the struggle, the triumphs, and the raw emotion on Surviving Mann. Follow for more! #SurvivingMann #BestOfTheBest #NavySEALs #SpecOps #TacticalTraining

Shovel fit enter that guy mouth, the one in brown 😹

Werey score goal, do own goal still win man of the match😂

Make dat guy no near my occasion ooooo ⚒️

Wetin be this 😂

I give the guy winning even before dey start. Obatrekking species no dey carry last for food.

I exclaimed 'Jesus!' from the first gulp. And I no too dey call Jesus like that

One wanted to survive One wanted to just eat

Oga native carry shovel for mouth😩😩

🤣🤣🤣🤣

This one go win spanner

If they tell you say this guy swallow shovel you know suppose argue

Omo that guy can swallow anything 😂


