Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The process, I can’t do this again abeg.🤣🤣😅😅
172,568 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Ugegbe ✨1 yıl önce
😂😂😂😂 why you dey vex? When you dey chop like person wey never choop for years. Learn it, it's good for you.

Pharaoh👳🏾♂️👑1 yıl önce
Omo this thing dey very stressful, I’ll not be trying it again 😭

иυєℓℓ™🦅1 yıl önce
See the way you dey cut,you’re not new to this

Pharaoh👳🏾♂️👑1 yıl önce
I love scent leaves i put it in everything so it’s easy for me too cut cos i use it a lot.

Oyinkansola Alabi (Dr.)1 yıl önce
You are now a husband material 😁. Now domesticated, go and sin no more.

Oyiowoh1 yıl önce
Yes, with the way and amount you eat, cook it!!!

General Han Xin is asleep. 🛌1 yıl önce
Nwoke na ife! 😂😂😂👏👏👏

Pharaoh👳🏾♂️👑1 yıl önce
Oburo kwa obele ife.😅

Oku1 yıl önce
Abak?

Winifred🌻1 yıl önce
And you d chop the leaves like say you get serious experience

Pharaoh👳🏾♂️👑1 yıl önce
Normally i get experience for cutting vegetables.😅
