Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The project start now !!! ⚽️🥅
34 Yorum

I love the way he had to make clear and specific. I want to be a striker❌ I want to be a successful striker ✅ 😂😂😂

What if they want to be a goalkeeper.😂

Go buy glove for them

Next of kin don de plan to drive your car in future 😂😂

I like the way you Dey clear am successful striker not Joao Petrol 😂😂😂

U no get better player for ur team arsenal ni 😂 Why outsiders and u wan collect league just dey play u self no trust ur team players 🤣

Omoh I just too love Remote 🤣🤣🤣🤣❤️

Naso ur parent plan for you to become a doctor ,president or professor but look at u today sir😂😂😂😂 you are purely a comedian now u are making another comedy abeg let that boy suck better breast and rest nobi him implicate u oo😂

Be like u go start your own academy oo😂😂😂

Asapuuu

Your pikin go play for Chelsea come score against Arsenal

Which one is rotating midfielder bayi😆

Na roaming I won talk 😂

Exactly the kind of plan I have for my unborn children… Nitori pe a ti kekere lati n p'eka iroko, nitori to ba dagba tan, a maa gb'ebo l'owo eni. (An iroko's root must be cut off from cradle, because it will demand for propitiation when it grows.)

Coach Remote

U no mention Rice or Kgyrokeres 🤣🤣🤣🤣

Rice na agba awo normal normal

He Dey pick right words😭😭😂

Won bi yin da Off me 😹😹😹😹

So you nor want make your pikin be like Gyokeres?🤣

They don’t have same stature 🙄

God bless u coach, future agent

Invest in quality audio bro💚

Baba no want defenders😂🤣😂🤣

E no pass like that , Broda

Omo God please now 🥹😩

He wan say u have to be crazy baba switch ham 😂😂😂😂😂

werey ni man yi 😂😭

What if him be your striker Gabriel Jesus? 😉

I see Saliba in that boy

this guy 😂

😂😂😂

Project Mbappe😂🤌🏾

@Dan_Jid 🤣😂
