Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The Ratels are now changing it for their so called Master(VDM) for putting his mouth on Wizkid & Seun matter..😂😂 VDN you will never know peace sehhh
95,094 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Facts … na because of VDM Kokopee nor blow … and because of VDM burnaboy dey fall

Guy who sabi this guy page ?I love people like this…… vdm could have just gave his opinion and left😒him trying to turn the fight to him self is so annoying….fela is a legend he deserves respect but that doesn’t mean he cannot be over taken

Na because he no get access to wiz kid nah why all this hate full everywhere

This one sweet me kpa

God punish you if wizkid mess up again we go call am out simple

This one no b ratel nah Ekute.

somebody who sold his n#des for money yesterday is nigerians' "mr integrity" today

This one get sense ooo tnk God for Big wiz cuz before u see ratel wey get sense na by wizkid connection

Even cocopee collect😂😂😂

VDM talk rubbish fine, but no come dey say one small small artist better pass fela Na VDM you dey attack, you still dey attack Fela

God bless you brrda

Thanks for reposting my video! Make him relax, OUT LOVE FOR AM NO REACH WHERE WIZKID DEY

You need to shut the ef up. You don't know who Fela is. You're a child, remain one.

Well; for the record wizkid is better; greater than fela...activism doesn't make you greater than Lucifer, music is for the soul...activism for the human-rights!!! Know the difference

VDM, Seun Kuti, Jaywon and co. Una no go kpai well

Anybody wey fit find this boy for me, I get #500k for am

If no be bad government wey Nigeria get and the way some people for this comment wey dey follow am Dey suffer inside Nigeria who be VDM really na bad government make am relevant na inside Nigeria nothing else. If bad goverment no dey na porno the werey go Dey shoot

Werey cos dem make you celeb by pity cos you Dey whine people with say revolutionalist… you kon think say you don arrive you this of recent. Get mind call #wizzy name. You reach him Carta for nose… good as that winch push you come. You never see anything sef

Brother carpenter no cap again I can feel it your pain 😂😂😂 Again wizkid no big pas fela in any way You’re just so daft you don’t know how to rate people bcos Grammy gave doesn’t make him biggest. If na Davido collect award like this na till mumu like you go talk rubbish rest

❤️

As vdm no get access to Wiz e dey pain am😅 shey burna never dey ok for am 😂

Please can someone share X handle of this guy He correct E head dey there 🤣🤣 VDM way don fuckup anyway I don report and block him

Who make dis one ratel 😂

Vdm na olosho, any man weh de wank another man or suck dicccckk I no de respect am

You are not a ratel bro. If you mess up, VDM must choke mouth put. That's what we call integrity. VDM nor send anybody Papa

Good talk 👍

Imagine me training my son with my hard earned money only for him to call an ex porn star his idol 😢😢 at this point am scared shey to train pikin worth am so? A full graduate following vdm?? Wow

Fela is not the founder of afrobeat Orlando in the game before him

Ratal bullshit, bunch of fools 🤦🏿♂️

VDM is the biggest foo! I swear. I regret supporting that clown

Vdm wey dey confuse for life preek seller

@Dharmylahre U won’t die young

@thatverydarkmnn hope u understand.. we are ratels too but you can’t be centimeters
