Loading video...
Video Failed to Load
The real Lapo babies know this was elite snack those years ๐๐
11,503 views โข 4 days ago โขvia X (Twitter)
37 Comments

The burnt part of semo๐

Fufu >>>

Kpaki yeah???? ๐

It was called Kpapara fufu those times ๐

@abazwhyllzz Papa fufu. Goshhhhh

Epa fufu to the world๐

Papara fufu๐คญ

Chop this thin finish, water straight

Kanzo that's what we call it hausa We go dry am come pound am soak like garri or we use am do kwado with kuli kuli. ๐คง

Papafufu abi wetin dem call m ๐

No Dey take burnt one, e Dey bitter!!! All those upper level own, with off white back!!!

@Auntyadaa Like ekpa fu fu๐๐๐ญ

During my prime na EPA FUFU we Dey call ham ,na everyday we dey pray make the woman make fufu ,coming back from school or modrasat we must branch

Omo ehh ๐

If you donโt know this thing you be small boy

I can relate na street biscuit that year ๐ฉ๐๐

what is this??

Burnt part of fufu

Kparara fufu Very crunchy and sweet ๐

papa fufu - homemade crackers

Omo i chop this thing wetin no good that year๐คฃ

@Auntyadaa Kpapara fufu

@abazwhyllzz We de fight for am then ni ๐คฃ๐ญ

Hian e no get wetin una no dey chop o

This is so so freaking on fair. You don't make jest of a child like that, NEVER. Shame to all the adults in that video

@abazwhyllzz Fufu backend

Kpaki

Kire

Till now I still chop am

Why they behaviour is so rough towards the child adults set better example your distroying world your acting worst than kids children or more mature than human adults take a look across the world adults are failing miserable .

Ahswer and this biscuit no get expired date.if u eat one drink water u fit no eat till the next day ๐omo the under of fufu,guy I chop am for good 2 years no harm ๐ฏโค๏ธ

Real o ๐น

Papara fufu ๐ญ๏ฟผ

Ajeh

From the measure she brought to school, it seems it's her lunch too.

Paki fufu๐คฃ๐คฃ Thank God for life๐

Say na Elites ๐ญ
