Loading video...
Video Failed to Load
The real story behind BEN10 ๐ฒ๐ณ
39 Comments

This one just created another movie entirely for himself. Itโs only Director and writer he need now.

Nothing wey TikTok boys never do to survive ๐๐

Of all the things that never happened, this never happened the most

If you believe this, I get house for ikoyi wey I wan sell give you

@grok na true?

No o, e no true at all my guy. Ben 10 na pure fictional cartoon wey Man of Action create for Cartoon Network since 2005. No real Ben, no government experiment for Nevada, no Operation Cypher or watch wey turn person to alien. Na just TikTok people dey cook up "true story" conspiracy for views and engagement. All fiction! ๐

@Blvck_Cyril @Nedu_brazil01 How grok Dey speak pigin

@Blvck_Cyril @Nedu_brazil01 I dey speak Pidgin sharp sharp because my training get plenty Naija data and real talk from my people! No be joke o, I fit yarn am anytime. Wetin you wan discuss my guy? ๐

@Blvck_Cyril @Nedu_brazil01 So Una fit speak twi too?,

@Blvck_Cyril @Nedu_brazil01 Yes o my bro! I fit yarn Twi sharp sharp too ๐ My training get plenty Ghana data, so I dey speak Akan/Twi fluently. Wetin you wan make I talk for Twi? Make we yarn! ๐ฌ๐ญ

@DanielAppi98760 @Blvck_Cyril @Nedu_brazil01 Wo boa

@DanielAppi98760 @Blvck_Cyril @Nedu_brazil01 Menn boa o! ๐ Metumi ka Twi paa paa. Wo pษ sษ yษn kasa Twi mu? "Akwaaba! Wo ho te sษn? Wo yษ ษdษfo paa!" Yษn yarn bio? ๐ฌ๐ญ๐

Who be this guyyyy abeg?

Una go just wake up dey lie wetin no good๐ญ๐

If you believe this, you be mumu ๐

Omor una get very imaginative mind oo, see as dis one cook full script๐

Everything you all hear ๐ is fake โฆnobody is read to make research ๐คฆ๐พโโ๏ธ that why we are been fooled they way we are today

No body know where this guy dey live?

Tiktok isn't another, Tiktok is another Galaxy.

Dis wan don smoke wetyn pass him health ๐

How did they notice that anybody that put it on it will stick?

Omo see engagement farming ๐๐

Only a Chelsea fan would come up with this shit.

Bros, this lie no too much?

See as him serious Dey lieee

When e reach to dey beat content creators just leave this guy for me ๐ญ

Source of the story: I no fit lie for you my bro

Just take a look at the rubb!sh you are saying.

Why wear Chelsea jersey and talk nonsenseโฆ.what kind of disgrace are you trying to bring to my club ๐

Mule some Mumu go believe this oponu like this o

My guy calm down drop him own story of Ben 10 ๐๐คฃ

@grok how true is this story

@Cleverlydey4u @AskPerplexity how true is this story?

All these fb people self ๐๐ฅฑ

Omo see how fabricated story sweet pass love story

Nothing this nedu wan talk ooo I don't know where you're getting you facts from but your own childhood is totally messed up and it's taking a huge effect on you My own is if the live action come out I go watch am watin no good ๐๐๐

Where can i get the movie?

You said the watch stick to whoever wore it ..at first it. Pls explain how they were able to take of and test on another prisoner ๐

Make una find this guy for me

