Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
the real video! 🥃
699,149 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

I like one thing about sheyi, he is going to be worse than his father 😂😂

Thank you for this.. Even if the situation in the country is not good, we should all shun misinformation.

🫱🏻🫲🏽

Omo our government really did us dirty by making us worship money . See as Konga dey bow for Seyi . I’m not even sure he has ever bow for his parent that way before .

The slave wey sing this song deserves a jail term, for a threat to life, and inciting untrue statements.

Omor i use this one fear social medium people 😂

lol I no dey take them too seriously. lowlifes 😅

No be konga dey almost postrate for seyi and that one self no even reason am chaii 😂😂😂😭😭😭 he bend neck reach 4 times before he waka comot

May I first catch who sing this useless music, him go tell me if he no dey this Country dey see watin dey happen, even if he blind, he supposed feel am

lol everybody know say konga life don spoil normally no be today

Na mumu go believe that video wey dem cut and join 😂

I only see content on top content. The message is well received. Original video turn irrelevant. Come force me accept which on is fake.

Konga dey hustle

pikin and wife de house 💼

His late first son would have done better he was the founder of Orlando petroleum I knew this one is miss road

We already know that obidiots and propaganda are 5&6. They don’t know more than doctoring fake videos. Everything about them is fake.

Who senior between konga and ST 😂

Hungry man will do anything to chop.

all of una wey be billionaire go just dey insult us 🚬🥹

Somebody should find that musician for us

u wan spray am money ?

I wan spray am something else

Konga dey find money for anywhere all is call hustle

Na shameless idiot them be. Always posting fake videos not is real about them

Even tho na true Nobody wan hear anything 😂😂

It still doesn't change the fact that his father Bola Ahmed Tinubu is a disaster

No mind those guys posting nonsense

That chizzy olosho girl life don spoil beyond repair

Konga

Imagine Nigerians, may bandit visit the family of this guy that sang this song trying to make money from the whole blood shed going on in Nigeria

All of Dem there listening to this rubbish

Konga

Useful idiots

This one is doctored

The one you quoted is the original, shut da fuck up

Konga na Mumu

Mtchewww

Thank you by Konga.
