Sensitive content

This media may contain sensitive content.

正在加载视频...

视频加载失败

the real video! 🥃

699,149 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

38 条评论

Ebonyi firstson 的头像
Ebonyi firstson3 个月前

I like one thing about sheyi, he is going to be worse than his father 😂😂

Ify 的头像
Ify3 个月前

Thank you for this.. Even if the situation in the country is not good, we should all shun misinformation.

Kemisola 的头像
Kemisola3 个月前

🫱🏻‍🫲🏽

stretch 🐐 的头像
stretch 🐐3 个月前

Omo our government really did us dirty by making us worship money . See as Konga dey bow for Seyi . I’m not even sure he has ever bow for his parent that way before .

Elite Glamorous Views And Services 🇳🇬 的头像
Elite Glamorous Views And Services 🇳🇬3 个月前

The slave wey sing this song deserves a jail term, for a threat to life, and inciting untrue statements.

𝕵𝖊𝖆𝖓𝖝𝖊𝖓𝖉𝖊𝖗 ♐🔥 的头像
𝕵𝖊𝖆𝖓𝖝𝖊𝖓𝖉𝖊𝖗 ♐🔥3 个月前

Omor i use this one fear social medium people 😂

Kemisola 的头像
Kemisola3 个月前

lol I no dey take them too seriously. lowlifes 😅

King Mufasa 的头像
King Mufasa3 个月前

No be konga dey almost postrate for seyi and that one self no even reason am chaii 😂😂😂😭😭😭 he bend neck reach 4 times before he waka comot

Ceejay🤑 的头像
Ceejay🤑3 个月前

May I first catch who sing this useless music, him go tell me if he no dey this Country dey see watin dey happen, even if he blind, he supposed feel am

suutrack.online 的头像
suutrack.online3 个月前

lol everybody know say konga life don spoil normally no be today

olammzy 的头像
olammzy3 个月前

Na mumu go believe that video wey dem cut and join 😂

Rollover 👑 的头像
Rollover 👑3 个月前

I only see content on top content. The message is well received. Original video turn irrelevant. Come force me accept which on is fake.

Okenwa 的头像
Okenwa3 个月前

Konga dey hustle

Kemisola 的头像
Kemisola3 个月前

pikin and wife de house 💼

Gozye cowries ubasom 的头像
Gozye cowries ubasom3 个月前

His late first son would have done better he was the founder of Orlando petroleum I knew this one is miss road

IDNOBLETV 的头像
IDNOBLETV3 个月前

We already know that obidiots and propaganda are 5&6. They don’t know more than doctoring fake videos. Everything about them is fake.

𝖌𝖔𝖆𝖑𝖕𝖑𝖚𝖌 的头像
𝖌𝖔𝖆𝖑𝖕𝖑𝖚𝖌3 个月前

Who senior between konga and ST 😂

Ashafe 的头像
Ashafe3 个月前

Hungry man will do anything to chop.

Kemisola 的头像
Kemisola3 个月前

all of una wey be billionaire go just dey insult us 🚬🥹

Dera ˚.🎀༘⋆ 的头像
Dera ˚.🎀༘⋆3 个月前

Somebody should find that musician for us

Kemisola 的头像
Kemisola3 个月前

u wan spray am money ?

Dera ˚.🎀༘⋆ 的头像
Dera ˚.🎀༘⋆3 个月前

I wan spray am something else

GOD’S FAVORITE 的头像
GOD’S FAVORITE3 个月前

Konga dey find money for anywhere all is call hustle

Ajetunmobi Temitope 的头像
Ajetunmobi Temitope3 个月前

Na shameless idiot them be. Always posting fake videos not is real about them

Timmy♏️ 的头像
Timmy♏️3 个月前

Even tho na true Nobody wan hear anything 😂😂

Ijioke 的头像
Ijioke3 个月前

It still doesn't change the fact that his father Bola Ahmed Tinubu is a disaster

Ògbéni Enzyme 的头像
Ògbéni Enzyme3 个月前

No mind those guys posting nonsense

chukwuma Nwokoro 的头像
chukwuma Nwokoro3 个月前

That chizzy olosho girl life don spoil beyond repair

Emmanuel Oluwajomiloju 的头像
Emmanuel Oluwajomiloju3 个月前

Konga

realhonzico 的头像
realhonzico3 个月前

Imagine Nigerians, may bandit visit the family of this guy that sang this song trying to make money from the whole blood shed going on in Nigeria

I Make GRAPHICS 的头像
I Make GRAPHICS3 个月前

All of Dem there listening to this rubbish

👑ADEDAMOLA 的头像
👑ADEDAMOLA3 个月前

Konga

Truth 的头像
Truth3 个月前

Useful idiots

h£mmy of Luxury💫 的头像
h£mmy of Luxury💫3 个月前

This one is doctored

Arẽmu 的头像
Arẽmu3 个月前

The one you quoted is the original, shut da fuck up

AloneGuy. 的头像
AloneGuy.3 个月前

Konga na Mumu

J ▲ G W ▲🦁 的头像
J ▲ G W ▲🦁3 个月前

Mtchewww

Drayday20 的头像
Drayday203 个月前

Thank you by Konga.

相关视频

Enjoy the party 🥃🥃👙👙💃💃💃💃
0:39

Sensitive content

Enjoy the party 🥃🥃👙👙💃💃💃💃

Tarun Neha Delhi Ncr

88,732 次观看 • 15 天前

*** Efeito da 🥃🥃🥃🥃🥃.
0:21

Sensitive content

*** Efeito da 🥃🥃🥃🥃🥃.

Oliveira Cavalcante

17,979 次观看 • 4 个月前