正在加载视频...
视频加载失败
The second guy think say he don fra 😭💔
298,234 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
26 条评论

Na this kind content I plan to use teach the world pidgin.. Na only pidgin I go dey speak to them.. Dem must hear by force..

This guy don kill me 😂😂😂

E go soon jam person wey go change am for him

The guy Dey stress their Brain 🧠 😂

He knows the girl you can tell

How is pidgin hard fe them to understand? Re dey dumb ?

Omo💔

God abeg ooo

last girl is his girl btw

The last girl crave for attention so bad, she might be ready

Buh I do ask myself, "how do they use to video them without their consent and they won't get annoyed?" Abii is it meta ai glass?

I too much like pigin, see as dem dey blush

Why was the last girl blushing before he even approached her

😂💔

Who sabi the guy TikTok name

Nigerians just craze anyhow😹

Omo 😂😂😂

how don't they understand??? embarrassing

He's definitely tall

The guy dey moot all of their brains 😂💀

Werey cut camera 😂 he don catch one babe

The guy brain enter slowmo once😁

The girl was confused

I can bet the girls name is Damilola…

Thank you brr. Export our official language

The second guy brain wan glitch 😂😂
