Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The second Peller decided to spank Jarvis while she work out on him 👀 Wait for Jarvis’ reaction. Pure chaos.🔥😂
34 Yorum

As far peller money no finish, no worry this girl mount am die. Him money no go finish !

You see these two, they are Aki and pawpaw... Just leave them

Feminists go shout say na domestic violence now. 😅

I no blame Una, na me never sleep

Omo this girl wowo 🙄 Imagine if she con give birth 😩

If you say Jarvis doesn’t love Peller then you’re blind

These two are just too dramatic 🤣

I fear women sha. The older one trying to behave like the younger one. Topnotch acting. Only God know wetin dey run for her mind

Dramatically insane fellows

Some children of hate go dey vex for them lydis Those wey them no love at home 😂

I wonder what people find entertaining about this 2 people, the olodo uprising leader

Its couples that quarrel alot that mostly have long lasting relationships

Wetin be this kindergarten love 😩😩😂😂😂😂

Two fools 😂😂

this peller guy na real mumu; he no get elders for house wey go dey advise am?

Big drama

To be honest this couples need some serious marital education otherwise they might not survive 5 years as a couple. They shoukd know what to keep in private and what should be for the public

For how long will she keep tolerating him? Time will tell lmao

This two is something else

Class beginning 😃😃

Dem dey prank am but she wear mic. Oyaa nau

Is just content, your heads are up for use to cash in.

Una two dey mad o😡

No be una fault Na me never sleep

Mad people everywhere 🤣😂😂

No breathing space for we single people 😂😹

This Jarvis go too worwor if she born

🤣🤣🤣

how tf do people find this interesting

Laugh wan finish it

Funny people 🤣

See her face 😹like goat

That's the power of money. Lol

Exactly that is not how to spank 😭😭😂 if person spank me like that I go wipe am cord 😭💔
