Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The soldiers car tyre
3,723,280 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

People wey bookmark this video, abeg wetin una wan use am do.🥲

Wasted a whole tyre for nonsense content 😒

Which kind yeye skit be all this one naw ! No lesson to learn at all. Hmm

Be like una no know say Data cost, carry this shit and get out of here ,🥹

Make una carry this thing dey go una Facebook.🙏

All this one na contents too

I don see say na this video make Fave sing Waist.. I don waste my lifetime for this video 😩🤲🤌

I think these guys make the dumbest skits

Nigerians know how to be creative in stealing and scamming .

No dey post Facebook content here

Goodluck dealing with that soldier

Them suppose arrest of una for this yeye skit

Na rubbish content dis guys dey always do wasting things

Una don carry this thing Facebook come here again ba?🤣 can't believe say I calm down watch am to the very end still come dey vex🤣🤣

Facebook don finally enter here with their nonsense skits🤦🤦🤦

We suppose de report account of people wey de carry facebook content come here

You are baaaaad boy

This video na for deaf and dumb 😂

I think say I don leave Facebook for Una 🤦🏼♂️ Why Una bring this rubbish here

I have seen all sorts of waste my time crap on here. But for some reason this 5 mins hurts more than others.

And this engineers and surgeons are mas coming in Europe? Disgusting.

This is so bad and disgusting...

Facebook level content

And I watch am till the end ooo 😒

احلام العصر

…………. ………… ……..

Hope say no be the brain wey una take write this script una take Dey cross road Because wtf will a grown man be involved in this abysmal performance

FAKE

These people should have been arrested.

Omo make twitter ban some people nah wh if h kain Facebook content be this

☠️

in all places he came and stopped at the very hiding place no nononono this comedy is old

THEY CHANGED THE TIRE🤣
