Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The street is active 🤣
89,329 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

DAT SIMPLE GUY 🌏1 yıl önce
Person wey crocodile 🐊 don bite before go see lizard 🦎 as threat 🤣🤣🤣

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤1 yıl önce
Ndu baby you be Bascard😂😂

Solar Heavy1 yıl önce
a new music video just for you

PLAYBOOK🗨1 yıl önce
I am a son of a Praying Mother ..Man wey borrow data no dey give Hotspot!...I rest my case on God!..

Bobby this Bobby that1 yıl önce
Person wey dey take advice from 2 seconds man no fit last 😅

D'Grammy Boi1 yıl önce
Abeg you get cashapp 😂😂

Mr.b of Lagos 🔥🔥🔥1 yıl önce
Bro I never expect the end part 😂😂😂😂😂😭 Na you suppose collect groom price 😂

Dennis Anthony1 yıl önce
🤣🤣🤣 Ndu baby you mad Gan... Ichie say You collect the future leave them with throw back... 😂😂😂 Person wey dey collect advice from one minute man no go last

Wonitwaaasedi.com1 yıl önce
This aza man na horror 🤣🤣🤣🤣

Whyqay1 yıl önce
Why that one dey sound like goat🤣

Max AFC1 yıl önce
Bruh na 90% you come later carry o😂
