Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The strongest CHIEF PRIEST 🤣🤣❤️
32 Yorum

Skit wey dey change life ❤️

Nasboi too intelligent abeg. Bigi = Gala Israel = Juju Chief priest = Pascal

Which time you begin answering Michael.

Na Una quick go comot am from the water, person wey still dey get to understand the components of the water, he for later walk na Una no believe

Day 25 of tweeting until he makes my dream come true. 🥺 Met you briefly on Saturday at Pellers wedding serving you drink nd you left too quick before we could really talk. My biggest wish is to actually sit down and meet my idol properly. Please make it happen 😢🙏 @iamnasboi

D water suppose kill 2 of them

My OG ❤️

U Don change name like this

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Ewooo 😂😂😂

😂😂😂 nas oo

Nas 😂😂❤️

Omo na mumu dey serve juju.

😂😂😂

Oya come lead me to christ

E don tey Boss. How u dey

😂

Guy you too sabi 😂😂😂

😂

😂😂😂😂😂😂

santus sanitoria 🤣😅

😂😂😂😂😂

😂😂😂😂

I got this broken planet shirt too

Israel wey dae serve Juju @Isrealjuju is that you?

Nasboi too good 👌

😂😂😂😂

No other way than the way of christ 😂🤍

😂🤣

😂😂😂

I don miss NAS so much

lol 😂
