Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The trumpet keeps getting louder 😂😂😂
20 Yorum

Na so

🤣

But if you watch that fight you will know she try and she didn’t read phyna strategy She was just running around I think that made Nkechi blessing exhausted cause at a time she was just telling phyna come now with hand

Be like the only thing wey akpi learn or trained on is how to block 😂😂😂😂😂

How e come be now 😭

Na that Akpi wey she first go meet caused her lose 😃

Mouth too much 🤢

She don collect 🤣🤣

Filter Dey cover somethings oh, choooo 🙆🏼♂️ so nah nkechi blessing be this 😳 e no go better for who ever introduce picture filters, nah waha oh

🤣😂

😂😂

Why she come resemble one of the gods in esin ajoji 😂 😂 😂

Like embarrassment for full generation to come

That delta ssa try to date this .

Who is the fat fck

We not serious in this country tbh

This aunty obese no be small

Why her head fold for back like ponmo 😂

All this gra gra just to go loose 😂😂

Who be this one sef?😭🤣
Benzer Videolar
This wasn’t the clap I expected but it keeps getting better 😂 😂
Carter
353,661 görüntüleme • 1 ay önce
