Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
The unseen protection🤍
79,818 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

I think say na tiktok I dey for a second 😂😂

There's always this unseen protector that shows up when we're about to get into trouble. This video brought back memories from when I was 8 years old. I remembered seeing a white stuff surrounded by lightning, just like the one in the video. It was moving in circles around our compound over and over again, then it suddenly disappeared. I told my siblings and parents about it, but no one believed me. Up till now, I still carry that memory with me. I believe that one day, someone will finally agree and confirm what I saw.

Go try that thing for real life, you go know

What’s all this rubbish,thus wey no get mama nko o 😂 So father no dey pray for children too…? U better go post am for dem on Facebook Father underrated I swear,thank God u sef na man

😂😂 Una too funny, so your dad doesn’t pray for y’all? Sorry o.

What about us orphans? Who prays for us?

How do you come up with this ideas 💡 bro

How can I give this 1m likes ?

Nah so e be for those wey get mama but no be so e dey work sha. You really have to guide yourself first

G Grace O on D Duty

Miss you mom 🥺🥺

moms are our lives

Guy, no carry Una mumu TikTok content come here oooo 😂😂😂

So na this werey be your mom 😂

Tiktok people ...abeg nauuu

This one no be meme sha🥲🥲

Mama ♥️

😒😒😒

🤍

❤️

you and thd your Facebook content to see woman wey go pray for you hard you go pick man - ezuzu

IF I BE GOD I GO ASK WHO U DEY CALL AT THAT MOMENT NO GO PASS WOMAN 😂 😂

Top notch 👏

Aseh😂

Reality 🙏

Mom 🫂❤️

Wetin go take you to actually use a lady

Guy no be so e be for real life o

Prayer works

I agree but it has little or nothing to do with Islam

Na "mom" be that 😭
Похожие видео
Sensitive content
The unseen dev!!s
RAZOR BLADE
27,531 просмотров • 1 год назад

