Loading video...
Video Failed to Load
The video and the comment😭😭
193,614 views • 2 months ago •via X (Twitter)
48 Comments

Dangote trailer go first burst laugh before e grind this one for road.

😭

E suppose be bonus for person wey buy gle

Una dey talk o🤣🤣

If this car hit you and you die dem go laugh you for heaven.

Ah😭🤣

The flood for my street go carry this one go oO

😭🤣🤣🤣

Someone said he would buy two of this and then take it to his mechanic so they can join it together

Omg🤣🤣

Even if your pastor wan pray for you for this car, e go first burst better laugh 😂

🤣

Wind go just blow ham inside water untop 3MB

🤣🤣

Agbero go help you carryam cross road

Omg😭🤣🤣

TikTok is not a real place, almost every commenters there are taking some sort of treatment.

I can buy this Shay

A slice of car

Literally😂

If they want to sell to Nigerians, they should just use one celebrity for advert with gullible fans

I really doubt that nigerians will be interested in this.

@DrizaRaspadori Nigerians ride Keke napep 🤷🏾♂️, they just need distribution network

@_DebbieOA Honestly bro

Better than buying a motorcycle, would be perfect for logistics company

If aboki see this one, them go first think say na iron condemn. This kain thing no suppose dey use full battery sha

If this one reach dealer hand here, aato 2mil

If e enter 9ja dem go sell am 5m 😂😂

Abuja drivers will pack 4 passengers inside this one.

This is the upgrading version of Keke napep but i recommend this cos e looks sharp.😂 It's affordable so that's the good thing. Our savings can get this Cyber Truck so it's a welcome development.🤸

Na to find wheelbarrow carry am comot for traffic

One said they will thief him and the car in oshodi 😭😭😭

The price isn't bad. And I am sure the fuel consumption would be low. Might be good in small cities. Better than buying okada

na this kind car kolu suppose dey drive 😹😹

If they bring this one to Lagos eeh, Lagos drivers will attach two more seats in the back.

This one na exaggerated Keke nau.

The stirring is too big for this size of car.🤣🤣🤣

Imagine showing up for a date with this Your date go first burst laugh bfr she deny you. I go like buy am sha when e reach naija make I Dey carry am go play evening football set and weekend Shayo for area .

A slice of bus

Keke get strength pass this car

Toor😂😂

Accident go surplus especially for Lagos Wey everybody dey rush Or area where no one respect traffic light na them and dispatch guys go dey drag speed

750k for slice of car ke

🤣

e make sense but na for countries wey get smooth and better road network e good for...i swear na one mack trailer go kill person for this one in nigeria ..lol

This will be good for small office workers in lagos that had to wake up as early as 4 am cause of work in lagos

I actually don't mind buying for myself ooo

That can't be 750k, even bikes are more expensive than that
