Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The video 😂😂
241,451 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
38 Yorum

" we know say davido song no too sweet" 😭😭😭🤣🤣🤣

😂😂

Even if he no drop anything for H1 as “davido” wey him be e suppose Dey top 10 😂but again na “davido”😂

😂😂😂

But low-key this werey mouth no good😂

😂😂

@1chynese Nahh! His introduction was actually annoying 😭😭

@1chynese 🤣🤣

The guy is actually advising the 30 bingos o 😂

😂😂

@xiamdlr The guy talk small truth Davido begin cry

@DavidoPolice your own n to dey create different type of agenda, see your idolo dey crash out why una no like Davido

He’s making sense nah, He’s recent album is no were to be found!

but wetin he find reach there. he’s chronically online

Davido dey crash out for IG keh 😂😂

😂😂 this man wicked, he talk am as e be

🤣🤣

But he's saying the truth,the fanbase only know how to argue in comment section or compare him to another artist. That's were they see them but to stream their fav singles it's zero.

I wan buy stout for this guy pls😂😭😭😂

🤣🤣

This Igarra boy wan take Davido life o 😂 Etuno boys mouth no good at all

The thing suppose pain Davido

😂

😂😂😂

lol 😂 this guy eh 😂😂😂

Omo the guy finish slovido and 30bingos

@_Sokowonci_ This one mouth no good 😂

@littiehouseblue 0012😭😭😭😭

@Kuzz_Mafia “We know say Davido song no too seeet”😭😭

This guy wicked 😩🤣

🤣🤣🤣

He really finish am, I'll be pained too

Shameless bingos

From 001 to 0012. This guy dey mad, but I like him 😂💔😭

🥵🥵🥺

Davido no like Truth 😂😂😂

@Owokintan1 guy you useless pass used menstruation pads

@1chynese This guy cook them wetin no good oh 😂😂🤣
