Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The video that got people talking 🌝
119,236 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

E get who live fake life reach manny 😂🤦 the guy na club invader 😂🤦

Manny 😂 na only online this one get money

Who's he

Say naso big man dey waka up and down ? Mumu mani 🤣🤣

Mani

@seyikanbai I first think say he wan enter him Escalade straight with all that karamo 😂

All na design and lifestyle 😆 🔥

Which people are talking about werey?

@ViralWilly I de always see this guy for Lagos night life .

Who’s he

@frankcutexx Trippie red from Jumia

Naija 6ix9ine🤣

Shey na uber he dey wait for nii

I never hate anybody pass this guy

Zamani Werey boy

@DurkioWiz Zamani Dey mad normal

Dem jst dey pay attention to useless people , whodafuck is this?

What’s the title of the music pls

Wetin do he Benz?

Na dice ailies be this ?

I feel disgusted seeing young dudes acting this way , common be classic and unique when you step out

Xamani

Mani

@grok who is this

Ogun kil* people😭😂

Mani Weyre 😂😭

All this lifestyle with Cla 250 🤦

Mani no go kee me ogoor gaan

No be @abazwhyllzz be that??

Ode Dey feel like wizzy😂

Many money don Dey mad him never just know

This one just deh crase Deh go
