正在加载视频...
视频加载失败
The voice note from a member of Aye addressing some issues.
10 条评论

This is another highly intellectual and right thinking individual I have seen

God bless this learned and matured human, even if them go vex later for am because truth has enemies. But at this stage it should be about protecting your members.

Person when go school nor dey hard to know

I wish I know this Aye..I for dash am my babe for just 2 days

This guy really make a lot of sense, before for the whole ndukwa east of delta state you no fit join Aye even as Aye many for kwale Dem no get Zone, you must register and go Ozoro or Asaba.But now Aye don full with small small boys because zone don full everywhere.REJECT CULTISM

I said it If we focus on our similarities than our differences there will be peace There is something called Rainbow Coalition in my place. They peace talk any violence 💛🖤💚❤️🤍

What killed and reduced Confra na the day we men leave school dey bam street boys Secondary school boys…na wetin cast Confra b dat

Na this guy get sense pass for all the cultist wey Dey Nigeria, make we elect am as president of Nigeria cultist association

This Aye no suppose be Aye, from the guy way of reasoning na buccaneer him suppose play, he's too wise and sensible to be 👉🖤 🪓

Well Said. If all Confra fit get wise and Educated leader,Confraternity go be all about Jolly and not War. Confraternity dis days na “One Jolly Ten Battle”. Leaders of each confra suppose get each other number to be able to report misbehavior of a member.


