Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The Wait is Over Candor 8-11-24
9 Yorum

amad_diallo1 yıl önce
You too good monaky, anytime I play the goat and the suitor my guys dey always enjoy am

Tim 🇩🇪1 yıl önce
Make him feature burna, him go blow pass this level him de so…….big ups my braaaaaaaaa ❤️🥶

John Olabamiji1 yıl önce
I dey always love this guy lyrics 😂

LOCHO1 yıl önce
Food don set

Kingsley Ugochukwu1 yıl önce
I don pre-save this masterpiece

𝖲A𝐌𝒪𝐑𝗂𝐀 ✞★1 yıl önce
Dem say you get burna boy voice

Blacky🎩1 yıl önce
No bad song 🎧

.1 yıl önce
@Monakyofficial Hope say that song with the lyrics “Broke in I no expect welcome, I brought a fever without symptoms, I'm that dude wey pressure no fit crop, coz i too big to fit for small picture" track dey CANDOR?

G A D A F F I 🦍1 yıl önce
🔂 1M





