Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
The wait 🤣🤣🤣
161,713 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

New Meme Alert! 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Egbon se fe soribu ni, fufu n tutu na😂

Talo fun e ni fufu to ni ti obe soro? 🤣

Na scra na scra, carry the fufu ja

That roar 😂

The 2 of them shared 37secs to para for themselves You alone use 50secs para Dem suppose beat you nii🤣😂

@AyoTJose Werey still collect fufu 😂😂😂

Where you go come see soup now 😅

God abeg 🤣😂 Nothing concern this wan with anything. Nah the soup gan gan they very much important

You still carry the fufu 😂😂😂 ole

Carry the Fufu joor

@opueh001 🤣 The struggle

I like as you carry the fufu jare, a hungry man is an angry man

This is not fair truly, why the delay now? Fckin bastard 🤣🤣🤣

I love this guy🤣🤣🤣. Every skit is a banger, back to back🤣🤣🤣

An hungry man is an angry man😂

Egbon se Eleribu ni yin ni. Fufu ti fe gan nau.

@24_Kins

Good as you take the fufu 😂😂

At this point, ma was frustrated 😩

Unseriou people 💔🇳🇬

The reaction before he vex don dey make me laff 🤣🤣🤣 Alawada

Carry the fufu ja 😂

Oni fara re bota ninu ile yen 😂

Yesterday, I was working in the middle of the road and I was watching this guy’s skit and I was laughing like a mad man and Oyinbo people were looking at me like a bush man🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣 Make she put soup abeg . Haba which kain wahala be this. 😆

Adigun no Dey see food Dey play

I like as the werey carry fufu because e fit later see soup no see fufu😂😂

U are a menace to the society! Like wtf lolllllllll.... you r going places .

I watched this on IG. It was not fair at all 🤣🤣🤣😁😁

No green for anybody 😂 tell them as e be.

Ema bami be biti bawo, Egbe obe wa joor.

@hey737601 e suppose stone both of em with the fufu ni😂
Benzer Videolar
Sensitive content
The caught saga 🤣🤣🤣
Adigunalawada
33,383 görüntüleme • 8 ay önce
