正在加载视频...
视频加载失败
The way atletico Madrid will drink goals today ehn
34 条评论

Drink the 2 they served u first

Na you talk am 😂 💔

Barcelona fans yesterday

Nah this thing make me hate Barca fans to the core too much big mouth with little to show for Imagine Barca have half of Madrid history in champions league nobody go hear word

Oya come outside sir

😭😭🙆🏽♂️😂🤝🔥

You know this, I’m not scared 1 bit !

At all. For some reason, I feel so calm even with the absence of Raphinha.

Emphasis on the cap!!! Atleti will beg for water and get sand instead tonight😅

Make e achieve wetin Vinicius don achieve

You just mumu any how

They don beat you now 😂 What else you wan talk 😂😂😂

Mumu Hwfar abeg watin be score line again

we shouldnt compare 2 right wingers. okay nauuuu

The Last Time PSG was at the Spotify Camp Nou Stadium 🏟️ what really happen?? Someone should remind Me, please. I think I forgot…

How old are you? Wey you no get sense enough to dey carry this kind hair as a man if you wan do dread do dread naw or better still plait ur hair abi weytin be this nonsense

Watch out for him 💙❤️

You guys are so funny when they compare Lamine to Messi and Ronaldo you don’t talk now that he’s been compared to Olise you complain Barca fans are so dumb

Vini weh don win 2 CL. Una no dey rate that boy

Empty barrel na hin dey make noise pass😂

See as Atletico playwithtomide team 😂

Please someone check on this guy, he might be in a bad place after that result😂

You too dey talk, under pep Bayer wipe una home and away

Check am again boss 😜

How many u kon drink for the camp nou

Apari wey dey use hair cover him forehead 😹0:2

Na for canoe 🛶 dem play yesterday match abi .... Keep deceiving ur self

Just on camera like gay 😂😂😂 talk plenty 😂😂and ghost off

Smoke 🚬 vini wey get two champions league? abi which one

Same Bayern beat Barca 3-1 at the camp nou.... 7-1 agg .... STFU

Your body don calm Abi 😂😂 you dy compare Lamin to Vinc 😅

So what happened now

Too much noise 😂 I wish to see your face right now

Camp Wetin again 😂😂🤲🏻🤲🏻

