Loading video...
Video Failed to Load
THE WEDDING ๐โค๏ธ
49,349 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

This combination is very dangerous ๐๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃyanmayanma

Mr. and Mrs Utrukpa, and na the Utrukpa leaf๐ she hold ๐๐๐

When you see this type of look from Baba Ibeji, you should be run or keep quiet else he would use his mouth and end you ..๐คฃ๐คฃ๐คฃ

How these people take find themselves They shouldnโt be together They will become a menace ๐

Leave her alone ooo ๐๐๐๐

You go pay the loan ? ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐๐ I laughed die

๐ ๐

The husband just squeeze mouth and na e do bad oo๐

As I see the squad, I know say Pastor jo suppose ask that question.

As I see Moskow I know peh nah war go happen

But the guy no try na ๐ Person borrowed you money U get mind no invite am ๐ฅต He's truly short of brain as the bride ๐๐๐

๐๐๐

Why best man no voice anything throughout ๐๐๐๐๐

@Baba_beji700 why you no use Tosin na

๐๐

Una don craze for this country. Person go just dey laff everyday

Hi

Abeg this guys sabi ๐ especially the wan wey carry cake

๐๐

Still waiting for the funny part ๐ค๐คฃ

Which kind wicked collaboration be this ๐๐๐ Everybody with thier area of expertise ๐๐๐

I just love the best man๐๐๐ He sabi act๐๐๐

๐๐๐

So na to scatter person wedding because he borrowed money and didn't invite you. You guys are mad ๐

๐๐๐๐๐๐

Get ready get ready ๐คฃ๐๐คฃ๐ญ

๐๐

Small chops

He's my baby kee ๐คฃ๐คฃ
